lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gangsta girlfriend(feat. victor rvde) – kriss diamond

Loading...

all these jonzing men dem
say they want to come play
bullets to your brain eh
if you f**k up my lane
no be me wey hold the kala
but i get person wey dey
and omo she don para
so manchi no delay
disembark from the palour
or groundnut full your brain oh
no time to dey hala
coz i get person wey dey
brother try dey calm down
coz my banny she dig grave
maga wey want gallant
she go down you boy six feet
jonzing 48 oh
no dey to caprisone oh
my banny get shawties
na them full garrison oh
shawty get n*ggies
she put call them full ground oh
rеady to do anything
i want and she’ll do more
she’s a f*cking bad bi**h oh
no try rеason am oh
she’s a f*cking baddie oh
my girl is the one oh
yes i know she’s a girl from the ghetto

my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a

when you see me go freeze
(freeze)
iced up say cheese
(gangsta)
baddest bi**h for the crib
(uh)
f*ck with her you go bleed
(bi**h)
she go hard on my d
(legacy uh)
i’m her hive she’s bee
crown up she’s queen
try touch she’ll sting
she no like games she be monster
f*ck with her she f*ck your father
when she move you know she monster
you play she bullet your mother
icon
legacy
she wayward
daddy shoutout
but the street made up her entity

my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a gangsta
gangsta gangsta
my girlfriend is a

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...