lirik lagu ogede – krizbeatz
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
see u dont have to worry ooo
i go pull up early in the morning oo
okechukwu ansa i am calling u oo
maka chukwu only u dey turn me on
put a smile on my face when everyoda person na awa m isi oo
i go dey by ur side
no go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo
nwa
na only u go be my nurse
me my onyokometer burst
see as d security tight
me peelum ka if kpotuba tonight
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo o o
udala nwa nnu
my mmanu anwu
e bu godi apu na anwu
mubagodi amu
e melu ka obi kamu
mana m chokwa gi
o ga eme ka aju paa mu
i don dey reason
ije love gwa mee ka o mee for uoo
ife ga eme echi ya mekwa today oo
as long as u go dey my side
jidem oo
d way
d way
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
eh eh
eh eh eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu steve martin edie brickell › lirik lagu shawnee – steve martin & edie brickell
- kumpulan lirik lagu rock l spivey › lirik lagu in the clouds – rock l spivey
- kumpulan lirik lagu jwtm › lirik lagu 1997 (new old school) – jwtm
- kumpulan lirik lagu osasto jt › lirik lagu teräs suoja (bonus track) – osasto-jt
- kumpulan lirik lagu hippocampe fou › lirik lagu tits & cats – hippocampe fou
- kumpulan lirik lagu django django › lirik lagu firewater (nick mccarthy drunk remix) – django django
- kumpulan lirik lagu mist triple g › lirik lagu friends i’ll never forget ( for my penn state buddies 2) – mist triple-g
- kumpulan lirik lagu blu › lirik lagu below the heavens pt. 1 – blu
- kumpulan lirik lagu oxmo puccino › lirik lagu peur noire – oxmo puccino
- kumpulan lirik lagu druzu › lirik lagu don’t think about it (too much) – druzu