lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no lie – kudi_vibes

Loading...

chorus:
i can never lie to my baby (baby)
i go always dey for my (baby)
you didn’t give me any chance to stay (nooh)
but you calling every other day (yah)
make i no go run your race lady (lady )

i can never lie to my baby (baby)
i go always dey for my (baby)
you didn’t give me any chance to stay (nooh)
but you calling every other day (yah)
make i no go run your race lady (lady )

verse
i don’t know
i don’t know
i be your man
not your foe
gimme that call on my door (on my door)
girl i be your number one
you no need any man for your contact
you no need any body for your life you know
inna d club she dey whine it oh
gimme this loving make i bang it nanana
gimme all this loving nanana
ireti calm down na
bomboclaq yea
body be calling mе honey
be calling me baby
baby bе calling me darling
be giving me the whine
be calling baby
be making me to shout
be giving me loving
i don’t know what to say to you(what to say to you)
gimme this loving i go scream to you(scream to you)
make everybody comot
make dem dime the light
make them sound the alarm ooh (sound the alarm)
bridge
surmi su su mi
surmi su su mi
surmi su su mi
surmi su su mi

chorus:
i can never lie to my baby (baby)
i go always dey for my (baby)
you didn’t give me any chance to stay (nooh)
but you calling every other day (yah)
make i no go run your race lady (lady )

i can never lie to my baby (baby)
i go always dey for my (baby)
you didn’t give me any chance to stay (nooh)
but you calling every other day (yah)
make i no go run your race lady (lady )

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...