lirik lagu come closer – kwequ dinero
(intro)
vibe
(verse 1)
one plus one is two
equals me and you
i been looking around for you
but you dey act taboo
(verse 2)
lemme love you
your name e go be my tattoo
baby be my boo
for your love i go do kung*fu
(pre*hook)
omo o care
je ka lo jaiye
baby throw your bouquet
i go buy you porsche
for your birthday
okay
i fo take you away
just obey me ooo
odo we go dey dubai or francé
(chorus)
so baby just come close
make you lean up on my should
i be your only lover
i no go switch for another 2x
my baby want to carry go ohhh
my sweetie want to carry go ohh
oh baby don’t you leave me alone
don’t you leave me alone
and i want you to be my own
my very own
(verse 3)
yuh bumpa
e dey give me konji
you dey causi yakpa
gingaa
ouu you dey make my ting longi ooo
my sherry ooo
my sweetie ooo
my honey ooo
you dey make my love overflow
(verse 4)
cuz i’m in love with you
and i don’t want n0body to see
you be my somebody
wey dey make me so happy
i know seh dem go try to take you away from me
dem go try to complicate you and me
dem go to do anything wey dey kpaa kpaa jo shekerewaa
(bridge)
girl i’m so sorry
if i did corny
i no go do funny yeah
odo yewu eehh
ou nana
(pre*hook)
omo o care
je ka lo jaiye
baby throw your bouquet
i go buy you porsche
for your birthday
okay?
i go take you away
just obey me ooo
odo we go dey dubai or francé
(chorus)
so baby just come closer
make you lean up on my shoulder
i be your only lover
i no go switch for another 2x
my baby want to carry go ohhh
my sweetie want to carry go ohh
oh baby don’t you leave me alone
don’t you leave me alone
and i want you to be my own
my very own
(outro)
vibe
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu prettyboi floydd › lirik lagu demons – prettyboi floydd
- kumpulan lirik lagu summrs › lirik lagu van cleef poppin – summrs
- kumpulan lirik lagu kelsey waldon › lirik lagu fixin’ it up, mama – kelsey waldon
- kumpulan lirik lagu grief circle › lirik lagu four words – grief circle
- kumpulan lirik lagu kidbrian › lirik lagu pain – kidbrian
- kumpulan lirik lagu mavyrmldy › lirik lagu marijuana – mavyrmldy
- kumpulan lirik lagu kelly mcfarling › lirik lagu relevant – kelly mcfarling
- kumpulan lirik lagu monstar clique › lirik lagu game ain’t safe – monstar clique
- kumpulan lirik lagu yung keeta › lirik lagu twinnem – yung keeta
- kumpulan lirik lagu k kuma the saiyan › lirik lagu 480-reborn – k-kuma the saiyan