lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pain in my heart – kwesi mafia

Loading...

(intro)

kwesi mafia
mi just want to win in this life of my sin
who never wanna see win

(verse 1)

mi just want to win in this life of ma sin
pain in my heart black as my skin
too many times we dey try,still e no dey pick
we never vex,still we no go quit
s3 wo br3 na s3 wo nyaa,that sh*t always lit
mama said keep your cool,boy you gon be big
many fall,many trials but still man be fit
struggles pon di road,bad man no go switch
if this no be ma time then please tell me quick
tears in my eyes,see the blood on my sheet
still facing ma fears and no man can defeat
if this no be ma time then please tell me quick
tеars in my eyes,see the blood on my sheet
still facing ma fеars and no man can defeat
do this for street so the kids go believe ey

(hook)
eyes on dreams
whatever u do me no dey bother
picking up the pieces wey dem scatter
all dema hate no dey matter
we are undercover yeh
eyes on dreams
whatever u do me no dey bother
picking up the pieces wey dem scatter
all dema hate no dey matter
we are undercover yeh

(verse 2)

we’ve seen it all,we’ve felt it all
but we feel no pain cos the skin is tough o
words that pierce,jo we’ve heard it all
a lot going on for my mind
but this life no be gidigidi
taking my time for the big dream
all i dey aim is a big win
so i dey pray to god for money
oh yeah
the only thing that i need
i just wanna see fans dem sing for me
so many things dey ahead of me yeah
pull up on stage like a beast with my gs
live out unthinkable dreams and i mean that
i just wanna see fans dem sing for me
so many things dey ahead of me yeah
pull up on stage like a beast with my gs
even if fall,i go rise, u go see
(hook)

eyes on dreams
whatever u do me no dey bother
picking up the pieces wey dem scatter
all dema hate no dey matter
we are undercover yeh
eyes on dreams
whatever u do me no dey bother
picking up the pieces wey dem scatter
all dema hate no dey matter
we are undercover yeh

(outro)

20 23 y’all gonna see me win
y’all gonna see me win
y’all gonna see me win
rip to those who never wanna see me win
who never wanna see me win
who never wanna see me win

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...