lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu guy man – ladipoe & bella shmurda

Loading...

[verse 1: ladipoe]
last year, flight plans
world tour, white fans
fine babes, meet guy man
dem dey feel guys out in saipan
oya roll one, light am
form voltron, five cars
clash with the opps like titans
omo that boy so naija, whoa
ladipoe lele yi kon se ladipo (yeba)
you know what they say, opolo tun po (yeba)
they say that number one already spoken for (yeba)
but i’ve never been the one to follow protocol
protocol, protocol
tear rubber flow this na follow come
bless king word to solomon
i be feeling like the chosen one

[pre*chorus: bella shmurda]
shey, make i remind you, ooh
oluwa shina emi rambo, ooh
me, i no dеy tango
i dey do my thing for the angle
always in dеmand, oh
pay my money make i come show
no more sp*ce for the lambo
i be big boy now, i be rambo
[chorus: bella shmurda]
aye n lọ ni soweto
mo gb’ọmọ ni monaco
wo ni bella leto, leto
sọ fun ọmọ yẹn ko joko l’eso
if you no sure, abegi no show
i dey here where i wan go
i stand tall all my ten toes
aye n lọ gba mi lago

[verse 2: ladipoe]
i say ladipoe lele yi kon se ladipo (yo)
if only you knew where guys started from (bro)
i dey feel myself, i no dey force am (no)
‘cause these days, self*love is on brand
you’ve entered one chance, this one na club jam
ginger promoter, secure the rucksack
we no dey too talk, leave am for podcast
nowadays, all the fine babes don dey form gang
siddon dere
see the drip, everything here imported
i got a tip, no dey trip of the success
‘cause afrobeat hit no mean say hip*hop’s dead (what he just said)
okay, lost it now (lost it)
let’s get back on topic now (topic)
watch my baby buss it down (buss it)
only came to shut it down
[chorus: bella shmurda]
aye n lọ ni soweto
mo gb’ọmọ ni monaco
wo ni bella leto, leto
sọ fun ọmọ yẹn ko joko l’eso
if you no sure, abegi no show
i dey here where i wan go
i stand tall all my ten toes
aye n lọ gba mi lago (2x)

[outro: bella shmurda & ladipoe]
ladi* shmurda
fine boy, bella
but you knew that!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...