lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu oga boss – laime

Loading...

[intro]
sh*t
fun k!ller
oga
o shocki wan bakan
ayy , ohh yeah

[chorus]
oga boss
kilonso
where the funds ?
you too dey talk

oga boss
kilonso
where the funds ?
you too dey talk

[verse 1]
12:54
why you ringing on my celly
i hear say you no get raba for me
look how i flex
and the way that i finesse
ain’t got no stress
ogbeni run me my check
on a friday
i be turning up
with the gang on friday
if you see me for party
you know they don pay
and you know with my raba
mehn i don’t play
ehhh

[chorus]
oga boss
kilonso
where the funds ?
you too dey talk

oga boss
kilonso
where the funds ?
you too dey talk

[verse 2]
run me my check
jhoor ma fi mi sere
go and bring my check
jhoor ma fi mi sere
anywhere i go dem pay me my money
won fi mi sere
so i pull up on the scene
and i pull up with your gele
365 days
i’m working and you know that sh*t is real
pull up in my trap house for my brethren
and you know that sh*t for real
young fela in the building
o shocki wan e no be film
tan ba fe se normal
cut there neck and get the build up
ouuuu
run it up already, ohh yeah
when i pull up in the beetle yeah
in the ride
i’m coming your wayyy ayy
i won’t hear what else you say ayy

[verse 3]
aye o pe meji
we living in the hills
chevron drive down to lekki for the thrill
we be chilling
we no need to know the pay
catching flights while
these n*ggas catching feeling
beat amaka for the flex
she finessing
girl i need no dummy
she pull up inside avensis
see as i dey flow
and no be say i dey on menses
dem nor dey hear
hear

[chorus]
oga boss
kilonso
where the funds ?
you too dey talk

oga boss
kilonso
where the funds ?
you too dey talk

[outro]
no be play
no be pride
mix the henny
with the sprite
see my life
see my eyes
all my guys
dem don high
oh my daze
kilode
money dey
wetin dey dey

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...