lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu where dem dey (remix) – laime

Loading...

[intro]
omo, make dem comot for there
yo
neo life sh*t
g sh*t
it’s the remix
you get me?
big vibe

[verse 1: psychoyp]
why tell dem make dem lab abobi?
this hennessy and codeine don dey vibe my body
omo, if you know cause you no fit touch her body
and if my opps no function, they had it from me
listen, you see my broski? he ride it for me
we got twin teslas, to a side for the g
we got twin testers, it’s like jam energy
and ain’t even have a tеst man for z
i just slide on her p
now i’m way too proud
i can put another n*gga on
hе sounds just like me
they try to clean, begging up every other week
and i ain’t never told up how they pulled up on me

[chorus: laime]
i tell dem, let dem lap abobi (hmm)
hah
they better not lose guard abobi
before dem touch me, i go stab somebody
they don dey see many pressure
you no get voltage make you commot for my section
huhhn
cause the balling no get measure
i be leader, i go always give them lecture, uhn
[verse 2: dandizzy]
wave zaddy
wave zaddy
wave zaddy
eh
hay
you see the shyst man wey carry hand for face? na me light am
that sharp banny wey dey there? na me pipe am
this song wey i dey record, you go like am
fifty matchet drilling for the jew, wey no like am
when you hear “tu*tu*tu*tu” na the gun sound
lord dey the town, but aboi, akpoa is constant
if you no get liver, it’s better to no bust out
make dem no go pump*pump your jaw, he come chop mouth
ogogoro, you no know
umuokoro, you no know
you see men, you follow
now dem put am for you eye, now you get apollo
that your banny wey you love, na bollo
just in case you no know, wait

[verse 3: odumodublvck]
hay
i tell am gimme benylin, it fell on deaf ears
dem go bring expectorant, the thing dey burst head
one card, pop ref (yes)
na me swallow ten (ehn)
e dey very accessible, e be like trade fair (d*mn)
cocaina, champagne, laime the glory days (crack?)
where were dey when depression been hook us to the stem?
chop them, i no value them
kylian mbappe, na me equalize every goal
as i waka through the city of paris, na aujourd’hui
my maga go pay today today oh, mon ami
my friend, will you marry me? (no)
okpo don dey halla o, i no go follow for their p
wey dey play?
where dem dey?
who dem be?
kalashi
i dey pam
see release
e dey quick
they no breathe (ahnnn)
na me been dey carry gun (big kala)
laime aka na follow come
[refrain: laime]
so i ask dem “where dem dey?”
when i dey port harcourt city dem dey play (dem dey play, we dey play)
na we been hustle everyday (wahala o)
if we miss the road, we use another way (we go j*pa, now)
i tell them “bring the champagne” (champagne)
treat a tuesday like a f*cking friday (fridayy)
and this one no be child’s play (playy)
when we commot everybody wan faint (faint)

[chorus: laime]
i tell dem let dem lap abobi (hmm)
this benylin, e don dey scratch my body
hah
they better not lose guard abobi
before dem touch me, i go stab somebody
huhhn
they don dey see many pressure
you no get voltage make you commot for my section
huhhn
cause the balling no get measure
i be leader, i go always give them lecture, uhn

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...