lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu badder – lareez

Loading...

say me i stand fii me ground
those people wey dey reason me
fall back to me ground
demma fall to me ground
say n0body badder o
pass the ladder o
life trade i barter o
say them a barter o
ah ah eh
nibo lo ba de
shey you no wan travel comot
go for holiday
ahah ahah eh
nibo lo ba de eheh
shey you no wan travel comot
go for holiday eh eh yii eh
i don pay my dues
edumare bless my hustle
ke mi ma seru fun egbe mi
amin ase
emi o bowo nlе eh
lomu mii di osanle eh
bopе boya
mo ma dii alowo nle
baba do well for me
ke mii ji jo ayo
sgee lareez
a n sere ayo
say me i stand fii me ground
those people wey dey reason me
fall back to me ground
demma fall to me ground
say n0body badder o
pass the ladder o
life trade i barter o
say them a barter o
ah ah eh
nibo lo ba de
shey you no wan travel comot
go for holiday
ahah ahah eh
nibo lo ba de eheh
shey you no wan travel comot
go for holiday eh eh yii eh
yeh!
say back to the matter (matter o)
life be chasing me harder (harder ah)
lai lai
dem ma tell me say make i go sit down
ke mi gbaga o
i’m on a different chase
no use your race
disturb my grace
life na different race o
omo to ba shipa
to ba she dada ni baba a gbe o
ori demi lade o
je kii n tete sorire
k’omo araye demilade o
say me i stand fii me ground
those people wey dey reason me
fall back to me ground
demma fall to me ground
say n0body badder o
pass the ladder o
life trade i barter o
say them a barter o
ah ah eh
nibo lo ba de
shey you no wan travel comot
go for holiday
ahah ahah eh
nibo lo ba de eheh
shey you no wan travel comot
go for holiday eh eh yii eh
(those people wey dey reason me
fall back to me ground)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...