lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu desire – latoya

Loading...

[intro]
oya na
call me latoya

[verse 1]
dem say i be ghost
you see the money on my hand baby girl shey i still need toast
you see the benz see the gucci see the fendi everytime i pose
omo make you let me know
shey you go dey for me so
omo make you let me know
omalicha ye ye

[bridge]
baby to ba shi nasa
baby i go enter you
and if you shi kodi
baby you go injure me
caro no dey do wayo
body no be firewood o
if i take alariwo
i go fire the catapult o
ye ye ye

[chorus]
baby you’re my desire
this kain love no go expire
when i start girl sey i no go retire
cus i’m in love with the way you move oya

baby you’re my desire
this kain love no go expire
when i start girl sey i no go retire
cus i’m in love with the way you move oya

o da pe mo ti fa kanaku
start to dey dance when you hear the gbedu
when you hear the gbedu
start to dey dance when you hear the gbedu

o da pe mo ti fa kanaku
start to dey dance when you hear the gbedu
when you hear the gbedu
start to dey dance when you hear the gbedu

[verse 2]
oya jubadi
come baby girl make we gum body
fly anywhere that you wanna be
cus you know sey shawty get money
hoshimama
p-ss the laga
be my mama
make i be your tata
call me toya
boys dey loyal
tmr
bout to go gbobal

[bridge]
baby to ba shi nasa
baby i go enter you
and if you shi kodi
baby you go injure me
caro no dey do wayo
body no be firewood o
if i take alariwo
i go fire the catapult o
ye ye ye

[chorus]
baby you’re my desire
this kain love no go expire
when i start girl sey i no go retire
cus i’m in love with the way you move oya

baby you’re my desire
this kain love no go expire
when i start girl sey i no go retire
cus i’m in love with the way you move oya

o da pe mo ti fa kanaku
start to dey dance when you hear the gbedu
when you hear the gbedu
start to dey dance when you hear the gbedu

o da pe mo ti fa kanaku
start to dey dance when you hear the gbedu
when you hear the gbedu
start to dey dance when you hear the gbedu

[bridge]
baby to ba shi nasa
baby i go enter you
and if you shi kodi
baby you go injure me
caro no dey do wayo
body no be firewood o
if i take alariwo
i go fire the catapult o
ye ye ye

[chorus]
baby you’re my desire
this kain love no go expire
when i start girl sey i no go retire
cus i’m in love with the way you move oya

baby you’re my desire
this kain love no go expire
when i start girl sey i no go retire
cus i’m in love with the way you move oya

[outro]
oya na
call me latoya

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...