lirik lagu who no go no know – law-ginger
yeal this life yea
yeal this life yea
yeal this life yea
yeal this life yea
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
ojie..ije ofu ihe
i go, i see, i come, i conquer
i go, i see, i come, i conquer
i never live like ajibota
we no dey live for gutter
oluwa dey share the b*tter
nwanne no be toko
as we dey go dey go ..(dey go ohh)
even oga no show love (no no no show love
but e no mean say you go sleep on the bicycle
no sleeping on the bicycle
i keep my face up,tie my lace
keep my lane on, run my race(race)
i keep my face up,tie my lace
keep my lane on, run my race(race)
winner
winner, winner, winner
winner, winner, winner
winner, winner, winner
look me now, looks me now, look me now
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
ojie..ije ofu ihe , who no go no know
eh yeah eh yeah
eh yeah eh yeah eh yeah yeah mama
eh yeah yeah yeah yeah mama
man don sleep for street
man don sleep for car
man don sleep for street
man don sleep for car
my eye don see wetin my mouth no fit talk ( no fit talk)
wetin e no fit talk,,(no fit talk)
yeah.yea yea yea yea….yee eh
yeah yeah yeah yeah (no fit talk )
wetin e no fit talk (no fit talk )
yeah ,yea yea yea yea(yee eh)
see me now ..look now ,look now (see me now see me now)
look me now ,look me now ..yee eh
see me now ,see me now ,see me now, see now aah
go, i see, i come, i conquer
i go, i see, i come, i conquer
i never live like ajibota
we no dey live for gutter
oluwa dey share the b*tter
nwanne no be toko
go, i see, i come, i conquer
i go, i see, i come, i conquer
i never live like ajibota
we no dey live for gutter
oluwa dey share the b*tter
nwanne no be toko
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the suburban plaza › lirik lagu feels – the suburban plaza
- kumpulan lirik lagu cocteau twins › lirik lagu plain tiger – cocteau twins
- kumpulan lirik lagu the queers › lirik lagu journey to the center of your empty fucking skull – the queers
- kumpulan lirik lagu tacacho › lirik lagu black swan (finesu remix) – tacacho
- kumpulan lirik lagu jean rohe › lirik lagu national anthem: arise! arise! – jean rohe
- kumpulan lirik lagu koe wetzel › lirik lagu wine glass – koe wetzel
- kumpulan lirik lagu ade hakim › lirik lagu love – adé hakim
- kumpulan lirik lagu ralph p › lirik lagu rione sanità – ralph p
- kumpulan lirik lagu rico white › lirik lagu fare card – rico white
- kumpulan lirik lagu yalin › lirik lagu hele bi’ başla – yalın