lirik lagu e dey scare – lawd inna works
e dey scare me
yeah yeah yeah oh yeah
oh
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dеy count my paper
so fire burn all the hatеrs
fire burn all the haters
cos the money i get, get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…..
my own future dey scare me
more dollars pounds sterling
i see god wey he bless me
i no dey care what you tell me
i no dey care if you dare me
celebration , pop champaigne
no joke for this side yeah
you know its all about the money
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dey count my paper
so fire burn all the haters
fire burn all the haters
future brighter than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style
whole a dem copy my style
future bright than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style suh
none a dem can stop my shine
cos the money i get , get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…….
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bones › lirik lagu skeletonman – bones
- kumpulan lirik lagu happy asmara › lirik lagu kasmaran – happy asmara
- kumpulan lirik lagu bones › lirik lagu roaming – bones
- kumpulan lirik lagu quaker city night hawks › lirik lagu some of adam’s blues – quaker city night hawks
- kumpulan lirik lagu bones › lirik lagu turningdownthesaturationofthesky – bones
- kumpulan lirik lagu bones › lirik lagu troubleshooting – bones
- kumpulan lirik lagu 7 toun › lirik lagu mokalama – 7-toun
- kumpulan lirik lagu island › lirik lagu waves – island
- kumpulan lirik lagu amine › lirik lagu slide – aminé
- kumpulan lirik lagu amine › lirik lagu big talk, short walk – aminé