lirik lagu carry me go – lawrence & de’covenant feat. ibitayo jeje & tosin martins
Loading...
born in sin to die, oh oh
you came and rescued me
by your blood, you dey cover my sin
by your grace you dey carry me go.
your love dey carry me go
carry me go
your grace dey carry me go
carry me go .
you sent your son to die oh oh
you came and set me free
by your blood, you dey cover my sin
by your grace you dey carry me;
by your love you see me through
by your grace, you dey carry me go.
you’ve been faithful lord
from the ages past
that is why your name
is forever.
oh, what manner of love
you dey shower on me
oh what manner of grace
you dey shower on me
oh what manner of joy
you dey shower me.
your love dey carry me go,
carry me go, oh,
carry me go
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu travis thompson › lirik lagu tom hanks – travis thompson
- kumpulan lirik lagu patient sixty seven › lirik lagu selfless – patient sixty-seven
- kumpulan lirik lagu progress › lirik lagu sign of the times – progress
- kumpulan lirik lagu artistnameleon › lirik lagu make it work – artistnameleon
- kumpulan lirik lagu аквариум aquarium › lirik lagu феечка (little fairy) – аквариум (aquarium)
- kumpulan lirik lagu brand new boys › lirik lagu naturally curly (dong hyun solo) – brand new boys
- kumpulan lirik lagu eladrenaline › lirik lagu la zan9a pof – el’adrenaline
- kumpulan lirik lagu krewella › lirik lagu mine – krewella
- kumpulan lirik lagu les goristes › lirik lagu bmo – les goristes
- kumpulan lirik lagu joe bateman › lirik lagu one more chance – joe bateman