lirik lagu allow me – lazbizi
way you moving my mamito
make me wanna sip a likle more calypso
whine for papi for papito
show me how you do it
baby where you come from
allow allow allow me
allow allow allow me
elegushi kinda party in miami
allow allow allow me
wan ko mi je bi legendary fela ni o
allow allow allow me o eh
girl your body pablo
let me see your bangle
take me to your yard wife material
no play me like armando
you know say man a baller
wake up chi abola (yeh)
shege banza who no want
make you chop my bonanza (chei)
inna the party inna the carnival
na me dey gidi gal dem gasolina
gime gasolina
i like the way you moving my mamito
make me wanna sip a likle more calypso
whine for papi
for papito
show me how you do it
baby where you come from
allow allow allow me
allow allow allow me
elegushi kinda party in miami
allow allow allow me
won ko mi je bi legendary fela ni o
allow allow allow me o eh
oh yeah me wan see your body turn up
wey the gal dem wey like to burn up
(oh yeah) gime likle dance with your love
dance with your love
gime dance with your love gal
broke up ya body don’t slow down
ima kwana ketchup bu ebano
gbapurum egwu baby tuo down
when we step inna the scene
issa shut down (uhh)
with lazbizi everyday we getting busy
pulling effizy o my guy e no easy
with lazbizi (bizi bizi bizi bizi) bizi
allow allow allow me
allow allow allow me
elegushi kinda party in miami
allow allow allow me
won ko mi je bi legendary fela ni o
allow allow allow me o eh
with lazbizi everyday we getting busy
pulling effizy o my guy e no easy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu favzy u b › lirik lagu your love is jigijigi – favzy u.b
- kumpulan lirik lagu bvried › lirik lagu trve violence – bvried
- kumpulan lirik lagu saucetht › lirik lagu living flame – sauceth@t
- kumpulan lirik lagu zeus vs atlas › lirik lagu paranoia – zeus vs atlas
- kumpulan lirik lagu tenesix › lirik lagu ding dong – tenesix
- kumpulan lirik lagu creed nap › lirik lagu sem problema – creed nap
- kumpulan lirik lagu young devyn › lirik lagu drip ain’t free – young devyn
- kumpulan lirik lagu pianocoquetel › lirik lagu não tente me ligar – pianocoquetel
- kumpulan lirik lagu ебанько ebanko › lirik lagu minecraft – ебанько (ebanko)
- kumpulan lirik lagu младший сын неба mladshiy syn neba › lirik lagu кипарис (cypress) – младший сын неба (mladshiy syn neba)