lirik lagu love me – lazbizi
jampianit
everybody fine in their own special way
n0body ugly
na money na im make some fine
make some wowo
when your make up wash away sister
better man wey go love you go still dey
shey you go dey there for me
if i go down shey you go dey there for me dance galala shoki make you twerk for me
girl e sure say me and you go get money
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am making my paper
one way or the other you go love me
love now or love me later
it don’t matter
as long as am rolling my muller
baby girl nothing do ya
love me baby o o o
erinma dance for me no mind agabagebe dem
na talk dem sabi dem no sabi dance
you know my head get ororo
come make we make this money no dey look face
shebi you like make dem call you cup*cake
back in the days them be hating on my progress my progress
now dem don dey talk of my success story
everywhere dem go
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am making my paper
one way or the other you go love me
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am rolling my muller
baby girl nothing do ya
everybody fine in their own special way
n0body ugly
na money na im make some fine
make some wowo
when your make up wash away sister
better man wey go love you go still dey
girl you know i gotchu
make dem doubt you know i gotchu baby
with me by your side
cold no go catch you
(lazbizi girl you know)
you know i gotchu o o o
shey you got me e e e
shey you go dey there for me
if i go down shey you go dey there for me
dance galala shoki make you twerk for me
girl e sure say me and you go get money
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am making my paper
one way or the other you go love me
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am rolling my muller
baby girl nothing do ya (2×)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kotenokk › lirik lagu она (she) – kotenokk
- kumpulan lirik lagu the suicide machines › lirik lagu one more time (2023 remaster) – the suicide machines
- kumpulan lirik lagu daniel larson › lirik lagu funky tonight! – daniel larson
- kumpulan lirik lagu jaceyoungin › lirik lagu red eye – jaceyoungin
- kumpulan lirik lagu enyel c › lirik lagu la sirena – enyel c
- kumpulan lirik lagu insomniacs p › lirik lagu fakin’ on me – insomniacs :p
- kumpulan lirik lagu magda bulgaria › lirik lagu всяка нова (vsyaka nova) – magda (bulgaria)
- kumpulan lirik lagu mac tyer › lirik lagu désert – mac tyer
- kumpulan lirik lagu the polyphonic spree › lirik lagu (section 48) shadows on the hillside – the polyphonic spree
- kumpulan lirik lagu keno › lirik lagu time for me – keno