lirik lagu tsunami – lazbizi
sister go down
no go dey dull yourself
don’t let it get too late
the gbedu don dey hot for cooler
broke down go down
no go dey dull yourself
don’t let it get too late
the gbedu don dey hot for cooler
sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
oya baby sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
kpo that girl kpo that girl
ibu nwa onye bia ibu nwa onye
kpo that girl si ya na muna kpo ya
bia now ibu nwa onye bia ibu nwa onye
let’s go
am feeling this am feeling tsuna
tsunami wey you give me so
i think that something different
i think that something special
am feeling tsuna
tsunami wey you give me so
i think that something different
i think that something nice
i know you love it you like it
i go take you straight to the market
you go buy swear you go buy times two
sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
oya baby sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
kpo that girl kpo that girl
ibu nwa onye bia ibu nwa onye
kpo that girl si ya na muna kpo ya
bia now ibu nwa onye bia ibu nwa onye
let’s go
everyday money calling
see the girls say dem che che
see my money is kpe kpe
e go fall on you like tsunami
victoria your bottom dey k!ll area
victoria na you i want to marry ah
(boomba)
whine your body girl i get the money
when you hear the gbedu
make you shake your body o
whine your body girl i get the money
girl i get the money to make you gbe
sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
oya baby sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
kpo that girl kpo that girl
ibu nwa onye bia ibu nwa onye
kpo that girl si ya na muna kpo ya
bia now ibu nwa onye bia ibu nwa onye
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu coco › lirik lagu bugie diverse – coco
- kumpulan lirik lagu burn the priest › lirik lagu i against i – burn the priest
- kumpulan lirik lagu craig xen › lirik lagu nothing – craig xen
- kumpulan lirik lagu king gnu › lirik lagu sorrows – king gnu
- kumpulan lirik lagu rival sons › lirik lagu look away – rival sons
- kumpulan lirik lagu icarus the owl › lirik lagu ghosts of former lives – icarus the owl
- kumpulan lirik lagu killstation cooliecut craig xen › lirik lagu cold weather – killstation, cooliecut & craig xen
- kumpulan lirik lagu blutengel › lirik lagu scars – blutengel
- kumpulan lirik lagu mike krol › lirik lagu seventeen (age) – mike krol
- kumpulan lirik lagu ryan adams › lirik lagu fuck the rain – ryan adams