lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu my thirst – leonaldohh

Loading...

my thirst

skridododeyno

bro search my feelings ’cause you can not feel this
even if you put your self in my shoes
me i don too think far
mind no fit come back ( help me)
now you smell my mouth if i dey sober
spirit too high bro i no fit calm down
my face make you think say i dey calm

somebody give me water ah
make i quench this thirst of love
those that even exist in this world
long gone like the dinosaurs
love now na art we watch for movie
so many beef around like i be mallam
i need this water ah ( water ah)
i need this water ah ( need this water ah)
make e quench my thirst yеah (make e quench my thirst yеah)

need this water ah

i dey try to maintain
’cause i no fit complain
people dey wey their problem worst pass my own
so i say thanks to jah ( adupe eledumara)
’cause now i understand ( adupe eledumara)
say money no fit solve every problem
so make you dey thank god if your problem na money eh
trust no even dey for some marriages
you dey sharing your boo
with another
some get money (money)
but no fit get pikin (pikin)
person get money (money)
still commit suicide (suicide)
now tell me what the h*ll does this guy wants
watin me and you get in abundance
now you see life no balance ( no balance)
i say e no balance ( say e no balance)
we drag one end leave the other
we dey more for cons than the pros
right
somebody give me water ah
make i quench this thirst of love
does that even exist in this world
long gone like the dinosaurs
love now na art we watch for movie
many beef around like i be mallam
i need this water ah ( water ah)
water ah ( need this water ah)
make e quench my thirst eh ( make e quench my thirst yeah)
make e quench my thirst eh (make e quench my thirst eh)
if you get am abeg make you give me
somebody
water ah
on this my journey to fame many things i see

just search my feelings
’cause you can not feel this
even if you put your self in my shoes
men i don too think far
mind no fit come back
now you smell my mouth if i dey sober
spirit too high bro i can’t calm down
face make you think say i dey calm

i need this water ah
water ah (water ah)
just be yourself
you’re beautiful
don’t think someone is better than you
there’s someone out there
who wish that they can be like you

leonaldohh
leonaldohh’s mix

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...