lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu omo boy – lethafaze

Loading...

yeah prrrrrr, aha, aha, yo yo
hee, hee
there is no lazy nigerian youth

everybody hustling hustling
everybody hustling hustling

omo boy [omo boy]/ no dey dull [no dey dull]
get the mulla [get the mulla]/ so we can ball [so we can ball]
check my st**z [check my st**z] swagger poju [swagger poju]
you go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle]

omo boy [omo boy]/ no dey dull [no dey dull]
get the mulla [mulla mulla]/ so we can ball [yo yo]
check my st**z aha [check my st**z]/ swagger poju aha [swagger poju]
you go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle

money money money, /mulla/
gotta make this money /yo/
2 4 7 i am on the grind i be hustling
/kingfeezy/
all my n*ggas balling / gbao so jasi/
so na wetin you talking
and that’s why when i show dey feeling the boy
no be sherekanbia [gbao] u know wassup
awon oloteh [hey] wey think say we no go blow
now am on the fast lane na you dey go slow (woohoowoo)
ji ma sun omo obo time to hustle
bo so ri ila ko gbowo without flexing your muscle
na brain work my bobo no need for all the tussle
you know wassup boy keep the bustle on
keep pushing on i swear you gon get there
every hustler has a pay day yours already here
never give up your dream till you get your share
for the big blessing gara god gave ya you heard

omo boy [omo boy]/ no dey dull [no dey dull]
get the mulla [get the mulla]/ so we can ball [so we can ball]
check my st**z [check my st**z]/ swagger poju [swagger poju]
you go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle]

omo boy [omo boy]/ no dey dull [no dey dull]
get the mulla [mulla mulla]/ so we can ball [yo yo]
check my st**z [check my st**z] aha swagger poju [swagger poju] aha
you go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle

early momo, i’m talking 1:30
mo ti taji all about my money
back then them no send me cos my
money funny
all the scele for area dem be calling me
ugly huh
but na dem wey gock ham say am up to something
wifey stood by me i will never trade her for nothing
we been through h*ll and back f*ck it men we still breathing
lucifer squad, mtcn regime yeah you get me [gbao]
awon da, ti won fe ma fo ri be
o je da yan mo lethafaze lo n be ni beh
ijinle pam pam eni to ba wu ko beh
if you cross bale o de ma bale peh peh peh
awon da, ti won fe ma fo ri be
o je da yan mo lethafaze lo n be ni beh
ijinle pam pam eni to ba wu ko beh
if you cross bale o de ma bale peh peh peh [jor o]

omo boy [omo boy]/ no dey dull [no dey dull]
get the mulla [get the mulla]/ so we can ball [so we can ball]
yo check my st**z [check my st**z]/ swagger poju [swagger poju]
you go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle]

omo boy [omo boy]/ no dey dull [no dey dull]
get the mulla [mulla, mulla]/ so we can ball [yo yo]
yo check my st**z [check my st**z]/ swagger poju [swagger poju]
you go need to roju [you go need to roju]/ never stop the hustle [never stop the hustle

pow prrrrrrr pow
pow keh keh keh pow

you know how we do boy ain’t no f*cking joke in here
no be joke you know how we roll
my boys in here

[ end ]

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...