lirik lagu hello father – lil kenny
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h*llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h*llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h*llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h*llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h*llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h*llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu stoney larue › lirik lagu has been – stoney larue
- kumpulan lirik lagu subhumans uk › lirik lagu time flies… – subhumans (uk)
- kumpulan lirik lagu ran › lirik lagu ku lari ke pantai – ran
- kumpulan lirik lagu yaldabaoth › lirik lagu i apokálypsi barbelo – yaldabaoth
- kumpulan lirik lagu krishu › lirik lagu airbnb freestyle – krishu
- kumpulan lirik lagu t1hunnxd › lirik lagu pleasure x paxn..! – t1hunnxd
- kumpulan lirik lagu blake da burner › lirik lagu spider mann – blake da burner
- kumpulan lirik lagu honest john › lirik lagu let the right 1 in – honest john
- kumpulan lirik lagu caleb cruise › lirik lagu backwards – caleb cruise
- kumpulan lirik lagu the careful ones › lirik lagu favorite dream – the careful ones