
hallelujah - lil5ive lyrics
(wake up)
ahn, ahn
baddeltaboi, wetin de*de*dey?
ahn
(original badboi)
boy, i no fit lie say “jahovah no dey try”
boy, i no fit lie say “some n*ggas no dey kpai”
me i see them bad man, dem judas in disguise
me i hope that last last they come to realize
say my brother god no be man oh
bad man no look uche face
some man dem ah wan bring me down oh
buh mama dey always dey pray
some think we don’t deserve, somethings we get (oh yayy oh)
boy see me no relent, must reach thе end
some think we don’t dеserve, somethings we get (oh yayy oh)
boy see me no relent, must reach the end
so join me say
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’ (badboi)
hallelujah halle’
as a ghetto boy
steady on the road
hustling for the paper
never letting go
jah knows i’m a sinner
a f*cking dirty soul
anybody comes and anybody goes
say i dey reggae, i dey ragga, i dey kpo
steady for the uptown, na my music dem dey play oh
steady i dey drop am and the music e dey blow
steady i dey drop am and the music e dey go
jah put water on an ordinary n*gga
dem wan run my race but them no get the liver
baddeltaboi man i still dey deliver
baddeltaboi man i still dey deliver
jah put water on an ordinary n*gga
dem wan run my race but them no get the liver
baddeltaboi, man i still dey deliver
baddeltaboi, man i still dey deliver
so join me say
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
Random Song Lyrics :
- old but true - cold weather company lyrics
- savagery - cesar santalo lyrics
- puppets on tv - steven bryan lyrics
- mile marbhaisg - capercaillie lyrics
- tiamats fall - agent steel lyrics
- tai buvai tu - vaidas baumila lyrics
- clap (remix) - waka flocka flame lyrics
- b-52 - takt32 lyrics
- amazonian pet (kazuo remix) - kazuomusic lyrics
- like a sunday in salem - gene cotton lyrics