lirik lagu hallelujah – lil5ive
(wake up)
ahn, ahn
baddeltaboi, wetin de*de*dey?
ahn
(original badboi)
boy, i no fit lie say “jahovah no dey try”
boy, i no fit lie say “some n*ggas no dey kpai”
me i see them bad man, dem judas in disguise
me i hope that last last they come to realize
say my brother god no be man oh
bad man no look uche face
some man dem ah wan bring me down oh
buh mama dey always dey pray
some think we don’t deserve, somethings we get (oh yayy oh)
boy see me no relent, must reach thе end
some think we don’t dеserve, somethings we get (oh yayy oh)
boy see me no relent, must reach the end
so join me say
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’ (badboi)
hallelujah halle’
as a ghetto boy
steady on the road
hustling for the paper
never letting go
jah knows i’m a sinner
a f*cking dirty soul
anybody comes and anybody goes
say i dey reggae, i dey ragga, i dey kpo
steady for the uptown, na my music dem dey play oh
steady i dey drop am and the music e dey blow
steady i dey drop am and the music e dey go
jah put water on an ordinary n*gga
dem wan run my race but them no get the liver
baddeltaboi man i still dey deliver
baddeltaboi man i still dey deliver
jah put water on an ordinary n*gga
dem wan run my race but them no get the liver
baddeltaboi, man i still dey deliver
baddeltaboi, man i still dey deliver
so join me say
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
hallelujah halle’
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kobra › lirik lagu oh my god – (prod. dusky) – kobra
- kumpulan lirik lagu editors › lirik lagu no sound but the wind (full band version) – editors
- kumpulan lirik lagu youngdons › lirik lagu outro – youngdons
- kumpulan lirik lagu ohashitrio › lirik lagu lotus – ohashitrio
- kumpulan lirik lagu tairo › lirik lagu vous me manquez – taïro
- kumpulan lirik lagu realtimmorris › lirik lagu depressed state of mind – realtimmorris
- kumpulan lirik lagu paul kelly › lirik lagu sonnet 73 – paul kelly
- kumpulan lirik lagu tommy engel › lirik lagu niemals geht man so ganz – tommy engel
- kumpulan lirik lagu pak man uk › lirik lagu gangster – pak-man (uk)
- kumpulan lirik lagu gepe feat princesa alba › lirik lagu tupenaesmipena – gepe feat. princesa alba