lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu beyond facts – lilnelly mr yinax

Loading...

badman recordz
yah know what time it is
every single is a hit, beyond facts
let go
dey say rap no dey pay
so dey do it for fun
am the realist g here, i don’t do it for fun
am getting pay every day, meh i don’t use gun
anytime dey wam pay, dem dey follow me come
say di street ain’t safe, you better watch your mouth
no spiking raw sh*t, dema give you rap attack
just measure wia your heading, so you wouldn’t fall back
am spiking 4d past experiences i had
mission unveil, lemme give you lil’ facts
lemme take you to the scratch
wen hip hop was impressed with 2pac, big and pun, eminem, dr. dre
wen it came to naija mode9 picked it up
making ways for those n*ggas, who can rap
and dey jumped on the track and start talking trash
rap is storytelling, not saying lil’ trash
if no be storytelling den bring lil’ facts
am alone in my zone, oda n*ggas too soft
as far as rap goes, give it up for m.i
he bring bars, basically he gat stories that can set you free
i quotes his rhymes anytime he grap di mic
i gat bans doing cool with sdc
eldee, baddoo dis two can rap and sing, dats di few i can list
am not critisizing, dia many new talents
that ought to be seeing, but dia far di scene
dey missed my prophecy, and dey don’t have a key
dey do a rap song, no msg only beat, and dey say na freestyle
she na rapping for di kids
wen di track no sell, say rap no dey pay
so dey rap for dia babes, dey rap for the fame, some rap to impress
am di one dey don’t test, wen i come dey run fast, i flow beyond facts
am di best off in africa, am di best off in naija
am di best among my n*ggas, ama do that ’til i die
if you take me to a challenge, ama take you to a fight
bring your song, bring my song
put the lyrics on di row let’s see who’s the champ
it’s funny wen yah rap with no lyrics on di beat
and yah still off beat
oh my god, what’s this?
dis n*ggas ain’t hot and dey lack loyalty
den dey wam show up wen dey go behind the scene
everybody wam rap, n0body wam sing
dey formed 2pac with fake neck chains
dis is not diss track, just motivating
yah bin dropping weak bars, dat gat me hating
many years don pass, am still di best thing
take a trip to my house, new sh*t cooking
i don’t need to spend bar, ’cause am di lyricist
d harder you come, di harder i go, you rap for your town
me rap for the world
hatres try to fight me, i pinned ’em down
dey try to photify me, i tell ’em no
say am di son of a gun, but i can’t shoot myself
i need some protection, i bullet proof myself
ktwn to lasgidi, me am just getting started
more fame more kudi, me am getting it double
my star must to shine, i came from the ground
my mission was to rap, i see my future in my past
reminiscing wen i start
badman was a song, now i turned it to a brand
now am toping the chart with the boys wey
i sign dis boys can rap if you doubt come try
dema eat you rough like dog wey mad
lemme bring you back, lemme give you lil’ facts
next time you rap put the message inside, so dey wouldn’t criticize
eno easy shaa, but we all gat to try
let ’em have an insight, let ‘ em feel the vibes
if you do a wack track it’s might k!ll the vibes
next time you wam rap be unified, don’t do it anyhow like is do or die
am just saying the facts if you crucify me, you too shall die

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...