lirik lagu asibina – limerick
asi asibina
limerick !!!!
emi ika!! matter yen long
eeh eeh eh
how e dey be, (as e be na) no be the intro be this o
make una no gooooo!
look yeh! eh!
(limerick)
asibina (eh)
where dem dey nah (eh)
five four three two dem go craze nah(eeeeeeeh)
as e be nah! make dem pay nah
5-4-2 formation wey dey craze nah
asibina, the haters don dey envy(eh)
but i don’t give a f–k i be virgin(eh)
monica with fake love she dey tempt me
no dey show me fake barca jor i be chelsea (eh)
(yomi blaze)
ati shayo (eh) ati gb’oja (eh)
gboloso wole laleyii ama craze oh (eh)
ki le tun so? awon olofo
aiming at your heads, with my fofo!
ki n to drop sh-t ma koko ya’so pa yin na
iya yin ti gbo ja nyen tun fe duro ta yin na
container ti land eti cast ani e ko gba yin
you overstayed your welcome emi ko ni mo ko ba yin
(picazo)
eh where the whiskey? (eh)
who be this kid (eh)
mehn i be tired of your body bleaching (eeeeeeeh)
rap to dun mo fun awon temi ni diabetes
shakara don end, pada wa ra virgin
e ni ba lo be, 6 feet, ko to ta ma gbe ji
kan ma fun mi le wa kan wa ni kin pada wa gba breadi (eh)
(limerick)
asibina (eh)
where dem dey nah (eh)
five four three two dem go craze nah (eeeeeeeh)
asibina una dey fear ni?
dem dey shake oh, epilepsy!
forget the level, money don come
yomi blaze how far bobbi don fall
bobby say i no go last two seconds bobby don c-m (eh)
i be veteran you be johnny just come
(yomi blaze)
basira nko? (eh) kafaya nko? (eh)
one some two some leyin ba kan (eeeeeh)
what the f–k nah what the do nah?
one slap two slap what i do nah?
wo!! bata re o le dun kokoka
olosho lo ma ngbe everytime ni gbogbo igba
oluwa ti bless wa ke ye reti eleya
eni a gbe pizza bo wa fun to n reti elewa
(picazo)
yeh! akuko nko(eh) ole pose (eh)
mo ti ba e so but oni pòse (eeeeeh)
obo eleyin muah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mc ig › lirik lagu vou de lacoste 2 – mc ig
- kumpulan lirik lagu roniit › lirik lagu now or never – roniit
- kumpulan lirik lagu youngman celestaphone › lirik lagu guillotine – y*o*u*n*g*m*a*n + celestaphone
- kumpulan lirik lagu yng vant › lirik lagu lock ft. fnb ace – yng vant
- kumpulan lirik lagu corbin › lirik lagu can’t turn back* – corbin
- kumpulan lirik lagu the lau › lirik lagu in vrijheid – thé lau
- kumpulan lirik lagu alice was a man › lirik lagu mysterious scratches – alice was a man
- kumpulan lirik lagu rjldiablo › lirik lagu 1969 – rjldiablo
- kumpulan lirik lagu absztrakkt › lirik lagu vodkacyphersession – absztrakkt
- kumpulan lirik lagu shannon the clams › lirik lagu crawl – shannon & the clams