lirik lagu tiwa savage – lipaese
its lipaese o.b.o-te (wadup)
my tiwa eh
you make me confuse oh
my tiwa eh
na you de burst my brain oh oh oh
yesterday na movie
tomorrow go be story
you de make me dey wonder
but baby i no fit surrender (aahh ahhhh)
i gonna wanna take you home for tonight
want to make you my own (want to make you my own)
have been trying to get to you all day
but to leave you alone (but to leave you alone)
so baby just your body
jo ba di
dont take it personal
your body make me kolomental
jo ba di
dont take it personal (ehhh ehh)
so baby just your body
jo ba di
dont take it personal
your body make me kolomental
jo ba di
dont take it personal (ehhh ehh)
what your price?
what you say?
what you want?
fifty geezz?
you are a bad girl
you are a bad girl
what you want?
what you say?
what your price?
fifty geezz?
you are a bad girl
you are a bad girl
na me the boy when de stand for your domot
have been knocking your door
have been knocking your door
but i comot (e yeh)
have been thinking of you for days and weeks and for months
you say make i no fear (you say make i no fear)
have been drinking beer
to bear things for this girl
wetin man go fit do
wetin man go fit do to get this girl
wetin i leva do
wetin i leva do but all is well
i gonna wanna take you home for tonight
want to make you my own (want to make you my own)
have been trying to get to you all day
but to leave you alone (but to leave you alone)
so baby just your body
jo ba di
dont take it personal (baby dont take it personal)
your body make me kolomental
jo ba di
dont take it personal (baby dont take it personal)
so baby just your body
jo ba di
dont take it personal (baby dont take it personal ahh )
your body make me kolomental
jo ba di
dont take it
what you want?
what you say?
what your price?
fifty geezz?
you are a bad girl
you are a bad girl
what your price?
what you say?
what you want?
fifty geezz?
you are a bad girl (bad girl bad girl)
you are a bad girl
baby dont take it personal ahh ahh
tiwa dont take it personal ahh ahh (wadup)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu young daresalama › lirik lagu ujanja ujanja – young daresalama
- kumpulan lirik lagu stal › lirik lagu kile – stal
- kumpulan lirik lagu ethic entertainment › lirik lagu quarantei – ethic entertainment
- kumpulan lirik lagu ohnle › lirik lagu know better – ohnlé
- kumpulan lirik lagu elizabeth whitington › lirik lagu overjoyed (hell is real) – elizabeth whitington
- kumpulan lirik lagu miri mesika מירי מסיקה › lirik lagu hochacha – הוכחה – miri mesika – מירי מסיקה
- kumpulan lirik lagu bevixplanett › lirik lagu feelin gr8 – bevixplanett
- kumpulan lirik lagu sammy rash › lirik lagu your clothes – sammy rash
- kumpulan lirik lagu urde › lirik lagu carélie – urde
- kumpulan lirik lagu metallica › lirik lagu too far gone? – metallica