lirik lagu give me a hug – live size teddy
verse 1
baby, it seems like it’s been longer than a year
i don set my eyes on your beautiful eyes
as i see you now omoh
many memories of us together
come dey flash in front of me like a movie
reminiscing on the things we used to do
my mind dey tell me say
you dey feel the same way too
cos eyes never lie
chorus
baby, give me a hug
i miss dem eyes
i miss your laugh
i miss dem pillow talk
baby, give me a hug
baby, give mе a hug
baby, give me a hug
verse 2
i dey feel your hеartbeat as i pull you closer to me
i am wondering why we drifted apart
as the wind dey blow you one direction
it dey blow me another direction
sometimes, we no dey appreciate
appreciate weting we get until it’s gone
being with you was much fun
can’t deny i gbadun you
i want to live to re*create what we had
chorus
baby, give me a hug
i miss dem eyes
i miss your laugh
i miss dem pillow talk
baby, give me a hug
baby, give me a hug
baby, give me a hug
bridge
bridge
shey you still dey available
shey we fit pick up from where we left off
if you dey available
me i dey available
make we start from where we stop
odoyewu odoyewu
chorus
baby, give me a hug
i miss dem eyes
i miss your laugh
i miss dem pillow talk
you de gimme good loving
everyday and everytime na you i need
baby, give me a hug
give me a hug
i miss your warmth
baby, baby yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu pope joans flying yogis › lirik lagu eudaimonia – pope joan’s flying yogis
- kumpulan lirik lagu skitz kraven › lirik lagu 48 bars – skitz kraven
- kumpulan lirik lagu despina vandi › lirik lagu αν δε μ’ αγαπάς (an de m’ agapas) – despina vandi
- kumpulan lirik lagu curreny freddie gibbs the alchemist › lirik lagu now & later gators – curren$y, freddie gibbs & the alchemist
- kumpulan lirik lagu daquanboi › lirik lagu oh my god – daquanboi
- kumpulan lirik lagu beasyy › lirik lagu kobayashi – beasyy
- kumpulan lirik lagu biller › lirik lagu saiyan – biller
- kumpulan lirik lagu bob rivers › lirik lagu gates is such a rich man – bob rivers
- kumpulan lirik lagu alcolirykoz › lirik lagu antes del meridiano – alcolirykoz
- kumpulan lirik lagu luiz gonzaga › lirik lagu galo garnizé – luiz gonzaga