lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu follow follow – lkt

Loading...

anywhere you go
i go dey follow follow you e
anywhere you dey go
i go dey follow follow you e
na you be my tile
i go dey follow follow you e
na you be my skele e
i go dey follow follow you e
frata
follow follow
i go dey follow follow
follow follow
kirigba kirigba
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow you e
omoge mi o ran yan
na you girl go be my potato
my one and only tomato
omoge soro
anywhere you i go i go follow
anything you give me i go swallow
i love you from now till tomorrow
i no go give you pain and sorrow
i go dey try anything you want i go buy
this our love go dey fly cos na im
dey make me dey high
but if dem near you i go fight konfu
sey amala lo fеni abi fufu
omo temi to look beautiful
you sey na you bе my boo boo
anywhere you go ine
i go dey follow follow you e
anywhere you dey go ribe
i go dey follow follow you e
na you be my tile
i go dey follow follow you e
na you be my sele
i go dey follow follow you e
frata
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow
kirigba kirigba
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow you e
everything about you is special
omo na you dey make me dey mental
person wey love you go mental
na you be my pomeller
anywhere you go i go follow
i go love you from now till tomorrow
i no go give you pain and sorrow
if i no get i go borrow
even though na sokoto e
i go put on my sokoto e
bad belle go dey polongolo
this our love go dey jingolo e
na you be my ja dindin number one
everything about you dey turn me on
my only one in a million
je ka jeun lo make we dey carry on
anywhere you go ine
i go dey follow follow you e
anywhere you dey go ribe
i go dey follow follow you e
na you be my tile
i go dey follow follow you e
na you be my sele
i go dey follow follow you e
frata
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow
kirigba kirigba
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow you e
nawalanu me
you be the one wey dey make me feel
like sey i won go soon go soon
my personal person personality
and the possibility like a fool over defodu
chai i go dey follow follow you e
follow follow me e
but if i no get money i promise you
i go go borrow
see all dem girls with their bizzy body e
i ye i ye
girl e no easy e
oya start to dey rejoice e
oh oh oh
girl i go put on my sokoto e
you go put on your sokoto e
this our love na follow follow
follow follow i ye
anywhere you go ine
i go dey follow follow you e
anywhere you dey go ribe
i go dey follow follow you e
na you be my tile
i go dey follow follow you e
na you be my sele
i go dey follow follow you e
frata
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow
kirigba kirigba
follow follow follow follow
i go dey follow follow
follow follow you e
anywhere you go
girl i go do anything i go follow you
like a fool
anywhere you go ribe
ma ta tele e lo
even though to ba wo koro
na you be my tele e
girl i go die for you and i promise
i go fight for you
na you be my sekle
ajo ma lepo wapo omo gbagbe o
frata
kirigba kirigba

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...