lirik lagu market – lkt
malo ma se bi ere
oja mo ra ma ta ma je ere
ki lo de to f era ipekere
abi agba e shey omo kekere
sey you won buy abi you won sell
me i won buy from the very fine girl
scarcity dey town omo i can’t tell
sey o mo iye ton ta cow bell
ye today today
my market must sell
today today
ghana must go must full
today today
kowo sha ti pe ti pe
a nanananana nananana
a nanananana nananana
how market today
sey you sell today
the little won wey you sell
thank god e
tomorrow is another day
e ah
how market today
sey you sell today
the little one wey you sell
thank god e
tomorrow is another day
e ah
rora ma no oja lowo omo igbo
awon yen o ready lati ta zobo
ni check point olopa oni gba bobo
iya kabo omo kule e gba gogo
as market don high ni eatery
sey o mo iye ton ta meat pie
the last time wey i carry girl go
i won cry
20k sey na gold i won buy
if i gat the money i go buy things
unbuyable
anything wey i won buy must be
sensible
oja oyingbo omo is unstoppable
then chocolate from iya sadiku
ni ilasa
ye today today
my market must sell
today today
ghana must go must full
today today
kowo sha ti pe ti pe
a nanananana nananana
a nanananana nananana
how market today
sey you sell today
the little won wey you sell
thank god e
tomorrow is another day
e ah
how market today
sey you sell today
the little one wey you sell
thank god e
tomorrow is another day
e ah
ye no credit no story
oju mi go like sey i don poly
pack my log no nothing like sorry
if you won buy buy make you hurry
ye this my naija man omo na gas e gas
1 plus 2 plus 3 mathematical
if you won do business you must get the capital
shoemaker
barber
tailor
carpenter
ye today today
my market must sell
today today
ghana must go must full
today today
kowo sha ti pe ti pe
a nanananana nananana
a nanananana nananana
how market today
sey you sell today
the little won wey you sell
thank god e
tomorrow is another day
e ah
how market today
sey you sell today
the little one wey you sell
thank god e
tomorrow is another day
e ah
se aje bugba re je loni o
se aje bugba re je loni
e my market must sell
yori yori yori yori yori yori
edlyne records
young d
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu delia › lirik lagu fulg – delia
- kumpulan lirik lagu knasterbart › lirik lagu mein stammbaum ist ein kreis – knasterbart
- kumpulan lirik lagu exterio › lirik lagu voix d’extinction – exterio
- kumpulan lirik lagu big audio dynamite › lirik lagu the bottom line (12″ remix – edit version) – big audio dynamite
- kumpulan lirik lagu amy true › lirik lagu ww1 – amy true
- kumpulan lirik lagu tony beach › lirik lagu to the top – tony beach
- kumpulan lirik lagu metricas frias › lirik lagu el silencio es mío – métricas frías
- kumpulan lirik lagu dusseldorf › lirik lagu dödscell – düsseldorf
- kumpulan lirik lagu kevin johnson › lirik lagu all our favourite songs – kevin johnson
- kumpulan lirik lagu illa ghee › lirik lagu speak to em – illa ghee