lirik lagu fi mi le – lola rae
[intro: lola rae & iyanya]
it’s lola rae
on the beat is p2j
triplemg
it’s iyanya
come on
[verse 1: lola rae]
wetin you want from me o
carry keke dey go
what you dey talk i no gree wo
carry body go go
why you dey talk halla ah
you make my eye don’t see
why you dey talk halla ah
my body no go gree
calling my phone
you no go tire
come to my house
you no go, go
telling me lies
you no go tire
my body no go gree
calling my phone
you no go tire
come to my house
you no go, go
telling me lies
you no go tire
my body no go gree
[chorus: lola rae]
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi lе (free me o free me o)
fi mi le, fi mi lе, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
[verse 2: iyanya]
you got a body of a goddess (wongologo)
i been dey tell you say you know this
ooh girl
especially when you say fi mi le
in my ears like you want me to stay girl
girl me never walk away so gimme a chance eh
calling your phone
i no go tire
no, i no go
come to my war room, my empire (empire)
na you dey set my soul on fire (on fire)
i wanna make you mine
truly mine
miss iyanya
[chorus: lola rae]
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
[bridge: lola rae]
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey, hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey, hey, hey, hey (go away)
you no go tire (you no go)
you no go, go
you no go tire (you no go)
you no go, go
you no go tire (you no go)
you no go, go
you no go tire (you no go)
you no go, go
[chorus: lola rae]
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu man on the internet › lirik lagu star – man on the internet
- kumpulan lirik lagu vanoxxx › lirik lagu i hate 2.0 – vanoxxx
- kumpulan lirik lagu casper tng › lirik lagu handful – casper tng
- kumpulan lirik lagu justhis › lirik lagu 아뜰리에 (atelier) – justhis
- kumpulan lirik lagu sharptooth › lirik lagu rise – sharptooth
- kumpulan lirik lagu boy rulla › lirik lagu dono – boy rulla
- kumpulan lirik lagu kid jac › lirik lagu don’t try test me – kid jac
- kumpulan lirik lagu liz › lirik lagu all night – liz
- kumpulan lirik lagu auti iverson › lirik lagu valentines dey – auti iverson
- kumpulan lirik lagu seungri › lirik lagu what can i do (japanese version) – seungri