lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu prodigal son – londonal

Loading...

londonal

i no b prodigal son,oun tímaje nimò n′baká

na why i commot trenches,e no easy for my papa
i gotta hustle for myself cos,míolènikontímon’sabá
people wey suppose to help,gbogbowon tikálá

i no b prodigal son(emákàmímówon)
i no b prodigal son(emákàmímówon mò n′ké ooo)
i no b prodigal son(emákàmímówon mò n’ké tonton)
i no b prodigal son(ema kami mo won)

see

normally pessin dey tire, but devil na liar
the life am f*cking into no be wetin i desire
lójú yín mo ti high,but mentally am higher
wèrèy tí mummy fi pàsón yo n’kékeré kù sáyà

thinking about the good old days when i was happy
cracking jokes at night with mummy if not with my daddy
but suddenly,living became surviving
how everything happened to me just con be like magic

at a point i was lonely and left by myself
i represent the proff with no books in my shelf
couldn′t sleep at night,tacenda dreams in my head
losing myself already instrumental na the med

whenever i feel like stopping,then i reason why i started
àwon ibi tíoda tímodé kò w′emi noh kin yabè
shebi na this hustle mo r’awon n*gga tó ralè
timbá rónti ilé tí moti wá okòn mi òkin n′balè

i no b prodigal son,oun tímaje nimò n’baká
na why i commot trenches,e no easy for my papa
i gotta hustle for myself cos,míolènikon tímo n′sabá
people wey suppose to help,gbogbowon tikálá

i no b prodigal son(emákàmí mówon)
i no b prodigal son(emákàmí mówon mò n’ké ooo)
i no b prodigal son (emákàmí mówon mò n′ké tonton)
i no be prodigal son (emakami mówon)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...