lirik lagu da duffle bag remix – lord veejay
when you know the koko o
you come dey dull you be suegbe e
owo ni koko o
you still dey dull you be suegbe eh eh eh
i say if you know the koko and you still dey dull you be suegbe e
(teeban lelelele)
owo ni koko o
(chilling with lord veejay)
1,2, go
where’s the money?
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
where’s the money?
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
where’s the money? (where the money na?)
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
where’s the money? (where’s the money na?)
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
okay
when it comes to money i dey concentrate
my brain dey calculate
because i no get time to wait; i no get time to waste
the men dem know me
i no get time for long story
i’m all about the money
call me, kowope ventures
oluwa wetin dey happen gangan
(kilode, ahn ahn)
mo fe lowo bi bezos gangan
(i want to make that kpa, i want to make that kpa)
because i dey work hard, i must to ball harder
e no matter where the money money dey oo
i must to show my face o
where’s the duffle bag
where’s the money? (money, money)
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
where’s the money?
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
when i make that kpa ma jaiye gan ni
mi o de ni ran anybody
i no go look uche face o
teeban lelelele
where’s the money? (where the money na?)
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
lets get that bag
balance and check am
money dey enter
teeban lelelele
chilling with lord veejay
for this economy i need that money
lets get that money
that benzo money
where’s the money? (where the money na?)
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
where’s the money? (where the money na?)
where’s the duffle bag?
owo ni koko
need to secure that bag
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu betontod › lirik lagu ich nehme dich mit – betontod
- kumpulan lirik lagu lyrics senwrittencom inc › lirik lagu ridclayzz – (i)legal lyrics – senwrittencom, inc.
- kumpulan lirik lagu unrevealed › lirik lagu i loved you – unrevealed
- kumpulan lirik lagu anna puu › lirik lagu me ollaan runo – anna puu
- kumpulan lirik lagu meena › lirik lagu i’d rather go blind – meena
- kumpulan lirik lagu brian mackey › lirik lagu medication – brian mackey
- kumpulan lirik lagu mach hommy tha god fahim › lirik lagu non-pareil – mach-hommy & tha god fahim
- kumpulan lirik lagu len › lirik lagu sale game – len
- kumpulan lirik lagu izzle payo › lirik lagu chanti golf – izzle payo
- kumpulan lirik lagu kids see ghosts › lirik lagu feel the love – kids see ghosts