lirik lagu online – lordmoon
emmyjay productions
i be fan of skin tight jeans
and yes, i be bad pikin
e dey mad me your beautiful melodies
when i pluck that chord
wen dey for your g string
forget my looks na lie
e fit late before you realise
only bad intentions, na hin dey my mind
cos i no innocent, girl i don rotten
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
shey you get epilepsy
or i push your favorite b*tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
shey you get epilepsy
or i push your favorite b*tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
e dey mad me your beautiful melodies
when i pluck that chord
wen dey for your g string
forget my looks na lie
e fit late before you realise
only bad intentions, na hin dey my mind
cos i no innocent, girl i don rotten
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
shey you get epilepsy
or i push your favorite b*tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
shey you get epilepsy
or i push your favorite b*tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
shey you get epilepsy
or i push your favorite b*tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
shey you get epilepsy
or i push your favorite b*tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu walmart associate choir › lirik lagu you’re the reason – walmart associate choir
- kumpulan lirik lagu skool of thoughted solo › lirik lagu we play the music (acoustic version) – skool of thought,ed solo
- kumpulan lirik lagu skrapz › lirik lagu the hardest – skrapz
- kumpulan lirik lagu kaleth morales › lirik lagu culpable de tu amor – version guitarra – – kaleth morales
- kumpulan lirik lagu mia band › lirik lagu brüchiges eis – mia. (band)
- kumpulan lirik lagu l fresh the lion › lirik lagu get mine – l-fresh the lion
- kumpulan lirik lagu clc › lirik lagu yaya (say bye to solo) – clc
- kumpulan lirik lagu above beyond › lirik lagu thing called love – radio edit – above & beyond
- kumpulan lirik lagu gold1 › lirik lagu this is my love – michael mind edit – gold1
- kumpulan lirik lagu babaman › lirik lagu first love – babaman