lirik lagu baddie – lydia arica
intro
(klasick)
lydia arica ya eh hnmm hmmm
yeh yeh eh eh
verse 1
everytime i come around
as a big grl
ama shut down town
(hmmmm hnmmm hmmmm)
so no go do funny
i no dey see pesin
this gbedu sure for me
see am very very strong o
and if you see me ontop o
you know the babe no dey form o
scatter your pace with my song o o
hook
am on a roll
me and my goons we balling
shoppin on a low
we are the life of the party
chorous
ayaa yaa yaa
go call desire
make we roll on fire
see this beat is on fire
ayaa yaa yaa
go call desire
make we roll on fire
see this beat is on fire
ayaa yaa yaa
go call desire
make we roll on fire
see this beat is on fire
verse 2
ama bad grl
i dey give dem the vibe on vibe
(vibe on vibe)
anything you want just book for it right on site
me i no dey play with another man
what i give is wat you get
amon shine when amon shine
life of a baddie
am leavin ma best life
hook
am on a roll
me and my goons we balling
shoppin on a low
we are the life of the party
chorous
ayaa yaa yaa
go call desire
make we roll on fire
see this beat is on fire
ayaa yaa yaa
go call desire
make we roll on fire
see this beat is on fire
ayaa yaa yaa
go call desire
(aya ya ya ya)
make we roll on fire
see this beat is on fire
outro
(life of a baddie)
(eh eh eh aya ya ya)
(uh uh uh uh )
(aya ya ya ya)
the life of a baddie
(klasick)
na ni ne
life of a baddie
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nick wilson › lirik lagu good company – nick wilson
- kumpulan lirik lagu cerian › lirik lagu our love is – cerian
- kumpulan lirik lagu sunny gang › lirik lagu das kapital – sunny gang
- kumpulan lirik lagu the storrm blackstarr › lirik lagu leave the spot – the storrm (blackstarr)
- kumpulan lirik lagu disiz › lirik lagu tue l’amour – disiz
- kumpulan lirik lagu goldenemp › lirik lagu letters – goldenemp
- kumpulan lirik lagu polly › lirik lagu 8-track – polly
- kumpulan lirik lagu father john misty › lirik lagu q4 – father john misty
- kumpulan lirik lagu souveneer › lirik lagu stock footage – souveneer
- kumpulan lirik lagu yawnie mami › lirik lagu back in the 90’s – yawnie mami