lirik lagu “koroba lyrics“ – tiwa savage
intro:
hey ok! eh!
london!
verse 1
i no come this life to suffer
if i follow politician
you go hear am for paper
them go call am prostitution
who no like enjoyment?
if money dey for pocket
shebi na national budget e o?
we go blow am like trumpet
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
verse 2
he say darling i’m watching you
small thing you turn mugu
you come dey shout ole
the money you no work for
bad commando
you carry overload
yawa dey, igboro
sho wole ko wole
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
verse 3
i no mean to bother you, at all
monkey dey work bamboo dey chop
kilamity tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do (do, do)
i no mean to bother you, at all
monkey dey work bamboo dey chop
kilamity tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
ye!
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
outro
i don’t mean to, i don’t mean to
i don’t mean to, i don’t mean to
wiseloaded
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu foxblood › lirik lagu secondhand lions – foxblood
- kumpulan lirik lagu laysa › lirik lagu tina turner – laysa
- kumpulan lirik lagu gangeles › lirik lagu términos & condiciones – gangeles
- kumpulan lirik lagu freshbоy › lirik lagu ballin – freshbоy
- kumpulan lirik lagu japogvng › lirik lagu guaya – japogvng
- kumpulan lirik lagu i9bonsai › lirik lagu untitled – i9bonsai
- kumpulan lirik lagu yeat › lirik lagu oxy party – yeat
- kumpulan lirik lagu quest ph › lirik lagu patawad, paalam, salamat – quest (ph)
- kumpulan lirik lagu imaad › lirik lagu doué – imaad
- kumpulan lirik lagu jerbear rufus t mcgillicuddy › lirik lagu quesadilla – jerbear, rufus t. mcgillicuddy