lirik lagu arrive soon – m and k
m & k
arrive soon
[vamp:]
listen to me proper hm hm hmm eh uh
listen to me proper leon on jehova father
listen to me proper for things to get better
listen to me proper
[verse 1:]
we just dey on our own dey do our own things
we mind as we dey do am we love as we dey do am
na step by step we don truly decide
we nor go back slide despite the distance
we go manage data
[chorus:]
(arrive soon)
make you just dey move on
(arrive soon)
just as time dey move on
(arrive soon)
make you dey focus dey strong on your own
you go surely get there very soon
(arrive soon)
continue struggling
without no stopping
[verse 2:]
na right from day one baba god start to do am
nor ever look backward forward ever backward never
na matter of time for you to go higher
because you be hustler go on dey struggle oh
on and on oya oh
repeat [chorus:]
[solo-break:]
[middle:]
believe my hook believe it oh
believe my hook believe it oh
whichever ways you take dey follow god’s will
continue with those ways
[hook:]
arrive soon
arrive soon
arrive soon
arrive soon
[ramp:]
me i come here to tell you wetin good for you
memorize those words wey suite you
you go (arrive soon) believe it oh
you go (arrive soon) believe it oh
you go (arrive soon) believe it oh
you go (arrive soon) believe it oh
[collision:]
if you like the song hook make you learn from the hook
you go (arrive soon) believe it oh
despite life dey tough keep it as food for thought
you go (arrive soon) believe it oh
when we dey come up in door e be like rough job
you go (arrive soon) believe it oh
we still dey the level oh things don dey level oh
you go (arrive soon) believe it oh
[bridge a:]
make we dey thank god for those wey don arrive
others go arrive one love and unity
make we dey thank god for those wey don arrive
others go arrive one love and unity
[bridge b:]
una must to rise positive arrive make you love
everybody as you love yourself
una must to rise positive arrive make you love
everybody as you love yourself
repeat [chorus:]
repeat [bridge b:]
repeat [chorus:] till fade
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu venmc and charlie › lirik lagu better than – venmc and charlie
- kumpulan lirik lagu ian thomas ca › lirik lagu touch me – ian thomas (ca)
- kumpulan lirik lagu lil hawaii › lirik lagu jeg gjord det hele – lil hawaii
- kumpulan lirik lagu noah floersch › lirik lagu regarding your departure – noah floersch
- kumpulan lirik lagu villebillies › lirik lagu rolling stone – villebillies
- kumpulan lirik lagu aquaria uirapuru › lirik lagu choice time – aquaria (uirapuru)
- kumpulan lirik lagu dragn › lirik lagu от любви до ненависти (from love to hate) – dragn
- kumpulan lirik lagu leeroy stagger › lirik lagu jesus + buddah – leeroy stagger
- kumpulan lirik lagu rosemary clooney › lirik lagu danny boy – rosemary clooney
- kumpulan lirik lagu the monkees › lirik lagu words – the monkees