
first girl set my heart on fire - m and k lyrics
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre*chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre*chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
Random Song Lyrics :
- eith beamer - lto lyrics
- elders - the offspring lyrics
- bonus track 1 - matt and kim lyrics
- serial series: a bad trip - ghostofanego lyrics
- new day - soc lyrics
- alabaster box - julie meyer lyrics
- grillin' freestyle - jag lyrics
- isyan - halil sezai lyrics
- marcher sur nos rêves - mac tyer lyrics
- power - chief chill lyrics