lirik lagu first girl set my heart on fire – m and k
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre*chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre*chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu youth brigade d c band › lirik lagu no song – youth brigade (d.c. band)
- kumpulan lirik lagu l7or الحر › lirik lagu fnideq 75 vol 2 – l7or الحر
- kumpulan lirik lagu fuck the facts › lirik lagu perpetrator – fuck the facts
- kumpulan lirik lagu anaxes › lirik lagu stuck in this world – anaxes
- kumpulan lirik lagu letzte instanz › lirik lagu kalter glanz – letzte instanz
- kumpulan lirik lagu 1415 › lirik lagu i am blue – 1415
- kumpulan lirik lagu 6ix4ever › lirik lagu seeing things – 6ix4ever
- kumpulan lirik lagu hunter brookbank › lirik lagu start as new – hunter brookbank
- kumpulan lirik lagu rozalen › lirik lagu volver a los diecisiete – rozalén
- kumpulan lirik lagu cacife clandestino › lirik lagu o oráculo (intro) – cacife clandestino