lirik lagu greener – m and k
m & k
greener
[verse 1:]
some people life time be say time go come wey be say
them go see bright light for exactly where them dey
them nor go lie lie sit down think of the advantages
and disadvantages before them go make move
[chorus:]
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think
[verse 2:]
maybe their mistake be say e nor get anytime
them appreciate good time plus wetin them get right from time
not to talk of wetin them nor get at that time
lot of thinking on their mind at that particular time
[bridge:]
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
repeat [chorus:] till fade
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bokoedro › lirik lagu noordside – bokoedro
- kumpulan lirik lagu packy › lirik lagu the campaign – packy
- kumpulan lirik lagu ruudolf › lirik lagu vaimoongelmii rmx – ruudolf
- kumpulan lirik lagu asbo slipz › lirik lagu freefall – asbo slipz
- kumpulan lirik lagu the holy guile › lirik lagu ugly biddie – the holy guile
- kumpulan lirik lagu faun › lirik lagu minne duett – faun
- kumpulan lirik lagu looptroop rockers › lirik lagu get ready – looptroop rockers
- kumpulan lirik lagu kpizzle › lirik lagu the market – kpizzle
- kumpulan lirik lagu marissa nadler › lirik lagu firecrackers – marissa nadler
- kumpulan lirik lagu rupaul › lirik lagu sexy drag queen – rupaul