lirik lagu in the eyes of god – m and k
m & k
in the eyes of god
[verse 1:]
you wey dey foam competetion you nor wan take correction
no suggestion from your option feeling good with their frustration
you nor send your country brothers you nor care for fellow sisters
watching them fighting each other position nor be forever
[refrain:]
(everyone deserve) that very life you are living
(everyone deserve) same food you are eating
(everyone deserve) that very life you are living
(everyone deserve) same food you are eating
[pre*chorus:]
why you nor still believe
good life na for you and me
why you dey so greedy
you think say life dey easy
[chorus:]
you and i dey equal in the eyes of god
you and i dey equal in the eyes of god
[verse 2:]
changes dey occur for some things weather sef na another thing
that will still continue changing forget all those your sneaking
humanbeing be like weather we nor wan help one another
we nor appreciate each other commoners still dey work harder
[bridge:]
(continue with stealing) you nor go remain for that sit
(up to you to believe me) me nor dey for stupid things
(continue with stealing) you nor go remain for that sit
(you get right nor to listen) me nor dey for stupid things
repeat [pre*chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
this world na for all of us
you alone nor go eat and talk
carry on with those bad stuffs
me i wonder when you go stop
repeat [chorus(x2):]
repeat [bridge:]
[instrumental:] to fade out
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu grova › lirik lagu archaic knowledge – g’rova
- kumpulan lirik lagu jword › lirik lagu come and get it – jword
- kumpulan lirik lagu blacktop mojo › lirik lagu latex – blacktop mojo
- kumpulan lirik lagu cactus ponchos › lirik lagu precious – cactus ponchos
- kumpulan lirik lagu sleepless nights › lirik lagu last year – sleepless nights
- kumpulan lirik lagu nat samplekilla › lirik lagu останься (stay) – nat & samplekilla
- kumpulan lirik lagu brian spence › lirik lagu hand in hand – brian spence
- kumpulan lirik lagu nas › lirik lagu count me in – nas
- kumpulan lirik lagu sanyjuan › lirik lagu cuando tú estás – sanyjuan
- kumpulan lirik lagu the umbrellas ca › lirik lagu near you – the umbrellas (ca)