lirik lagu ise, amen (remix) – m and k
ise remix
intro
ise amen ise amen
ise amen ise amen
pre hook
osalobua nor rekete, ise
eghie eze gbelima, ise
eghie imoto kui ima, ise
mimafan wo be khian, ise
hook
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
9ja go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
edo go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
verse 1
you go make money, (amen)
you go buy your house, (amen)
you go buy your car, (amen)
you go get good job, (amen)
marry better wife, (amen)
you go born children, (amen)
you go live long life, (amen)
god go favour you, (amen)
two thousand twenty, (amen)
we rebuke sickness, (amen)
we rebuke problems, (amen)
we rebuke hardship, (amen)
we rebuke devil, (amen)
doc-ment go show, (amen)
we go pop champagne, (amen)
wenijesu christi, (amen)
pre hook
osalobua nor rekete, ise
eghie eze gbelima, ise
eghie imoto kui ima, ise
mimafan wo be khian, ise
hook
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
9ja go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
edo go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
verse 2
you nor go ever suffer, (amen)
your level go de higher, (amen)
your time go surely come, (amen)
you go surely concar, (ise)
your enemies must to fail, (amen)
god light go shine on you, (amen)
happiness go come your way, (amen)
every sunday thanks giving, (amen)
them go surely bow for you, (amen)
enemies go gbadu you, (amen)
gbadu your swag, (amen)
sickness nor be for you, (amen)
accident nor be for you, (amen)
as long as you dey pure, (amen)
always believe in god, (amen)
always dey put god first, (amen) /
pre hook
osalobua nor rekete, ise
eghie eze gbelima, ise
eghie imoto kui ima, ise
mimafan wo be khian, ise
hook
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
9ja go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
edo go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
outro
amen ise amen ise
amen ise amen ise
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu alfa oito › lirik lagu anjos – alfa oito
- kumpulan lirik lagu patricia larrass › lirik lagu traumtänzer – patricia larrass
- kumpulan lirik lagu jeane manson › lirik lagu j’ai déjà vu ça dans tes yeux – jeane manson
- kumpulan lirik lagu intizam › lirik lagu beklediğim gibi geçmiyor (çöpten çıkanlar serisi) – intizam
- kumpulan lirik lagu missa solomnis › lirik lagu love makes you soft – missa solomnis
- kumpulan lirik lagu wens › lirik lagu breakfast at a funeral – wens
- kumpulan lirik lagu vytoice › lirik lagu samiygrustniytrek – \\\vytoice
- kumpulan lirik lagu queen › lirik lagu my melanchony blues – raw sessions version – queen
- kumpulan lirik lagu ace_santana02 your stepdad › lirik lagu ski-mask – ace_santana02 & your stepdad
- kumpulan lirik lagu shovelfaxce › lirik lagu mr. open heart surgery – shovelfaxce