lirik lagu one in a million – mac nuru
yeah
xtreme music
it’s mog baby
nuru, benji!
you be the one for me
i been looking around
but girl i no dey see
any girl wey dey pap like you
and too dey bee
one thing you for do for me
baby girl
you for be my girl
ok, na weytin be your name ooo
i know say you like me too baby
don’t be ashamed oooo
just make i know
i dey feel you figure 8 ooo
e dey bust my brain
so, i no fit complain ooo
i dey gbadun your parole
today and tomorrow
i no get time to dey do slow
i for make dem know say ee
you go be my wife
anything you want
i go give you twice
i no be kendrick, we go be alright
come with me, let’s have a good time ooo
oya chop kisses
mwahh, adamma
oya touchi ma k*ma
you dey make i go insane ooo
from now, you go be my mrs
mwahhh, adamma
oya touchi ma k*ma
you dey make i go insane ooo
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(baby girl, your love is one in a million)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(i cannot take you for a joke)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(eh, wooooowu!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(which kind of love be this?)
i gonna hold you my baby, which one be your worry
better know say baby boy is here to do it well
come show me body, i go show you my money
i go dey enter skies and bring down all the stars (just for you, my girl)
(herrrrr)
ti daa piila sang’mariga
din nyag’sira, din yen guide(i) ti
n zang kpalang’zuya gbuni taba
tor amiliya maa mi ti n plani li
ti nning ti tariga
n san paa’ sariga
anabi sunnah, naawuni falira
amaa a tabi mbori ni bi gbaa’ga
tor bangmi chandi yaa
a yurilim zooya, haali n ti puu bah’ra
tor zang mi changi na
di zang zaa yuma, ti bihi gba ni deeg’sheli
o toogi kom tima ka n nyu
o boogi sheli zali ka nsu
o pahiri pag’bu, o sig’ri kul’ga
n0body can do this, but you! (nuru!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(baby girl, your love is one in a million)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(i cannot take you for a joke)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(eh, wooooowu!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(which kind of love be this?)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(wooooowu!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(i cannot take you for a joke)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(*&^%$# *&^%$# *&^%$#)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(oh *i love you, i love you, i love you*, my girl)
i love you!
girl i love you love youuu
omoge, come to daddy
*&^%$# come to daddy
omoge, come to daddy
come to daddy *&^%$#
it’s mog baby!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu fellipe magalhaes › lirik lagu o universo canta – fellipe magalhães
- kumpulan lirik lagu rae › lirik lagu on the grind – rae
- kumpulan lirik lagu frank iero and the future violents › lirik lagu a new day’s coming – frank iero and the future violents
- kumpulan lirik lagu roadside picnic › lirik lagu can sıkıntısı – roadside picnic
- kumpulan lirik lagu yigal bashan יגאל בשן › lirik lagu reva lifney chatzot – רבע לפני חצות – yig’al bashan – יגאל בשן
- kumpulan lirik lagu steez click › lirik lagu smokin on the jerb – steez click
- kumpulan lirik lagu transcend qc › lirik lagu the mind part 8: a new mind for a new world – transcend (qc)
- kumpulan lirik lagu malson atmosferic › lirik lagu vòmit – malson atmosfèric
- kumpulan lirik lagu mountain mover › lirik lagu sunshine – mountain mover
- kumpulan lirik lagu conrad sewell › lirik lagu turn of the knife – conrad sewell