lirik lagu colors (my baby) – magixx
she got the prettiest face and the prettiest smile
many men dey watch when she dey walk pass
she fit get curry but she no get time
she wanna live fast and she dey chop lifeand she don’t wanna fall in love oo
girl she don’t wanna fall in love yeah
as long as sey your money long
she’s down to f*ck ouu looo
but if i’m honest
i don’t think that you know what your worth is
gimme chance make i plug to your socket
why you come dey post me like your comment
ama givе you my body
my soul and my heart and my conscience
i no know who push mе cause i’m falling
gimme chance make to your heart make i login
ahhh ahhh ahhh ahhh
do anything for my baby ooo
ahh ahh ahhh ahhh
me no go play you like radio
my baby
my baby
my baby
my baby
my baby
my baby
my baby
my baby
my baby
baby girl i no go break your heart like man you
keep it simple and short like shatta handle
i’m straight to the point i no dey circle
na gold wey you want i want i fit to buy two
suzanna suzzanna
make i daflawa your your pata
i go repair you like spannar
sheybi you likey casava
on the way to way to father
cause must plucky your flower
i go
if anybody wan try to stop am
but if i’m honest
i don’t think that you know what your worth is
gimme chance make i plug to your socket
why you come dey post me like your comment
ama give you my body
my soul and my heart conscience
i go dey beside till i 100
gimme chance to your heart make i login
ahh ahhh ahhhh ahhhh
do i no anything for my baby ooh ohh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu amenazzy › lirik lagu baby mala – amenazzy
- kumpulan lirik lagu ward thomas › lirik lagu proof – ward thomas
- kumpulan lirik lagu dbanj 2baba › lirik lagu baecation – d’banj & 2baba
- kumpulan lirik lagu ward thomas › lirik lagu no fooling me – ward thomas
- kumpulan lirik lagu drink for weep › lirik lagu humorless – drink for weep
- kumpulan lirik lagu joker bratan › lirik lagu pulli l – joker bratan
- kumpulan lirik lagu sam p › lirik lagu not today satan – sam p.
- kumpulan lirik lagu nonny sagita › lirik lagu teman rasa kencan – nonny sagita
- kumpulan lirik lagu ward thomas › lirik lagu shine – ward thomas
- kumpulan lirik lagu kiki lesendric piloti › lirik lagu i love you more than i can say – kiki lesendrić & piloti