lirik lagu as i get money ehn – magnito feat. patoranking
as i get money ehn
i con start to enjoy
i open my company all my village people na him i employ
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
i marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as i get money ehn
i sign big footballer
i sign mickel obi
i no ask am how much
i paid him in dollars
there is nothing money cannot do i made merci goalkeeper for gunners
if i write exam i no dey border again
i don’t care if i come last
as i get money ehn
i call my landlord
i tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as i get my own money i begin to diet
i want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as i get money ehn
i start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one i start to export
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu we are no superman › lirik lagu capodanno – we are no superman
- kumpulan lirik lagu low hanging fruit › lirik lagu spectrum – low hanging fruit
- kumpulan lirik lagu tre allegri ragazzi morti › lirik lagu come mi guardi tu – tre allegri ragazzi morti
- kumpulan lirik lagu smoke dza › lirik lagu thuggin dolan out the garden – smoke dza
- kumpulan lirik lagu jack g › lirik lagu all i want for christmas is you (trumix) – jack g
- kumpulan lirik lagu they might be giants › lirik lagu choo choo express – they might be giants
- kumpulan lirik lagu johnny gioeli › lirik lagu price we pay – johnny gioeli
- kumpulan lirik lagu gmack the bandman › lirik lagu stop snitchin’ – gmack the bandman
- kumpulan lirik lagu volume › lirik lagu freestyle – volume
- kumpulan lirik lagu minecraft king27 › lirik lagu minermode – minecraft king27