lirik lagu if i get money ehn – magnito
if i get money eee
i no go dey comort
i go build shopping i go build them say my comot
i will marry fifty wife and i go make sure the thirty of them came from north
i go look there name and change their name caller to comfort
i will put myself into position were you will ever see me you go comot
if i get money eee jennifer i go die for your matters
i go buy 50 iphone and i will make sure 50 million go for the data
if i give you the lamba you will give me the ginger na trade by batar
if your name is till miko power na jees he go scatter
if i get money eee
i will sign all this artist
i will sign timaya 2face soundsultan wetin be jangba jantis
i will make sure i change mike from lagos move down to the southise
i will buy properties in ikoyi
i will make sure i won’t not an outise
raba eee
raba raba eee
if i get money
i go enter miami
i will make sure the enter carry moopo and army
i go win all the award from mtdpdown to the primary
soon how much workers in nigeria users to panic
if i get money eee
i will spend it in dubai
i qeue like you won buy article mallam yen rufai
i will make money like abacha and whole person things i go buy
i will give some to the less privilege cause god na provide
if get money eee
some people go delete na this what we go listen to na he go be the heat
slippers on the road daily i will make sure day na legit
i will make sure na this dj kenny go repeat
raba eee
raba raba ee
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu templeton thompson › lirik lagu missin’ you – templeton thompson
- kumpulan lirik lagu fresh cut slim › lirik lagu chasing dreams – fresh cut slim
- kumpulan lirik lagu plohoyparen › lirik lagu рамп – plohoyparen
- kumpulan lirik lagu loge › lirik lagu empty inside – loge
- kumpulan lirik lagu brandon mcdonald › lirik lagu 4 jackets – brandon mcdonald
- kumpulan lirik lagu omb peezy › lirik lagu slide for weeks – omb peezy
- kumpulan lirik lagu huseyin cebisci › lirik lagu nerdesin? – hüseyin çebişçi
- kumpulan lirik lagu ophicvs › lirik lagu electric black widow – ophicvs
- kumpulan lirik lagu big narstie raleigh ritchie › lirik lagu trainspotting – big narstie & raleigh ritchie
- kumpulan lirik lagu dying wave › lirik lagu royalty – dying wave