lirik lagu attention – maka (singer)
[verse 1]
you no get the liver, you no the b*lls
so you go on twitter, you be showing off
say it to my face oh
no dey misbehave oh oh oh ooh
see this babe is doing what she wants to do
but you think that hating is what you should do
find another way oh oh oh
no dey misbehave oh oh oh oh ooh
[hook 1]
i know you love and you want my attention
it’s not your fault oh
it’s not your fault oh
i know you love and you want my attention
it’s not your fault oh
but find a better way ah ah ah ah
ah ah ah
ah ah ah ah
ah ah ah
[verse 2]
if i say “your mama”, dem go talk say i don’t start oh
but dem no go see the one wey you do for backyard oh
coming on my mentions to get my attention
bringing your disruption to the topic of discussion
find a better way oh
that is not the way oh oh oh oh oh ooh
[hook 2]
i know you love and you want my attention
it’s not your fault oh
it’s not your fault oh
i know you love and you want my attention
it’s not your fault oh
but find a better way ah ah ah ah
ah ah ah
ah ah ah ah
ah ah ah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu gerard leaf › lirik lagu dominia – gerard leaf
- kumpulan lirik lagu kotonohouse › lirik lagu マシュマロ・マキアート (marshmallow macchiato) – kotonohouse
- kumpulan lirik lagu a travestis › lirik lagu bunda de pv – a travestis
- kumpulan lirik lagu rnb stellarstellar › lirik lagu blur – rnb stellar/stellar
- kumpulan lirik lagu jay laroy › lirik lagu room 153 – jay laroy
- kumpulan lirik lagu dicht und doof › lirik lagu an die wand – dicht und doof
- kumpulan lirik lagu julia adams › lirik lagu som jag – julia adams
- kumpulan lirik lagu five days north › lirik lagu colours (in my mind) – five days north
- kumpulan lirik lagu nickbeam › lirik lagu start again – nickbeam
- kumpulan lirik lagu luxzy › lirik lagu abyss – luxzy