lirik lagu e be you – maleeq souls
chorus :
e be you wey dey my mind
abeg no go fall my hand
make you follow me go my side
me i wan pay your bride price (x2)
settle down, settle down make i speak up from my heart o
take your time, take your time make you tell me what you want o
me i no fit lie for
even music no fit take your place
awon’ore me say i don dey craze
dem dey yimu yimu no dey look their face o
because i don tell you
say e be you i want
and if you are not ready
say make you let me know cos
verse 2
oh my baby
no go drive me crazy
i can never do you wrong
so baby no go do me wrong o
i no go hit you run
because of you i sing this song o
let me be the keys to your holder
i fight for you like a soldier
you no know, you no know say
you get. you get files for my folder
even if i no get shey you know say
i go make sure you dey ohk
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kay ay › lirik lagu money mit päckchen – kay ay
- kumpulan lirik lagu mishcatt › lirik lagu another dimension – (skolhaus version) – mishcatt
- kumpulan lirik lagu ebony bones › lirik lagu we know all about u – ebony bones
- kumpulan lirik lagu drew striker › lirik lagu αγάπησε με (love me) – drew striker
- kumpulan lirik lagu tom riddle › lirik lagu insomniac – tom riddle
- kumpulan lirik lagu sosi › lirik lagu sink with the light – sosi
- kumpulan lirik lagu tribe society › lirik lagu outlaws – tribe society
- kumpulan lirik lagu gospel › lirik lagu rap dla zdzir – gospel
- kumpulan lirik lagu mango foo › lirik lagu come to da trap – mango foo
- kumpulan lirik lagu azure prog rock › lirik lagu larks that were never really there // dawn chorus – azure (prog rock)