lirik lagu we go dey alright – marcy wtf
[intro: marcy wtf]
we go dey alright
we go dey alright
[chorus: marcy wtf]
reminisce the days i no get shi shi (eh, eh)
reminisce the days i just wan survive
this life wen we live, e no just easy (eh, eh)
living through my eyes, you will realize
hustle for the bread on a daily, weekly (eh, eh)
my dream and my hope na him be my drive
put in more work and i’m steady dreaming (eh, eh)
put in more life and thе dream alive
we go dеy alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
dey alright
(we go dey alright)
[vs 1: marcy wtf]
i stay committed
never defeated (feated)
see wetin i created (see wetin i created)
my oh my i just started (my oh my, my oh my)
i passed the highs that i wanted (i passed the highs that i wanted)
cross my tees, my is dotted (cross my tees, my is dotted)
champion sound i adopted (champion sound i adopted)
foreign stacks in my pocket (foreign stacks in my pocket)
tell your mans i just started
[chorus: marcy wtf]
reminisce the days i no get shi shi
reminisce the days i just wan survive (we go dey alright)
this life wen we live, e no just easy
living through my eyes, you will realize (we go dey alright)
hustle for the bread on a daily, weekly
my dream and my hope na him be my drive (we go dey alright)
put in more work and i’m steady dreaming
put in more life and the dream alive
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
we go dey alright
(we go dey, we go dey, we go dey)
dey alright
(we go dey alright)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jack and eliza › lirik lagu heading west – jack and eliza
- kumpulan lirik lagu ray fuego › lirik lagu doekoedoekoe – ray fuego
- kumpulan lirik lagu joey trap › lirik lagu bulletproof – joey trap
- kumpulan lirik lagu dee williamson › lirik lagu come fly with me – dee williamson
- kumpulan lirik lagu nidji › lirik lagu adam and eve – nidji
- kumpulan lirik lagu утро utro › lirik lagu пытка (torture) – утро (utro)
- kumpulan lirik lagu anton serra › lirik lagu navigator – anton serra
- kumpulan lirik lagu the notorious b i g › lirik lagu come on – the notorious b.i.g.
- kumpulan lirik lagu tracie spencer › lirik lagu it’s all about you (not about me) (remix) – tracie spencer
- kumpulan lirik lagu a r rahman › lirik lagu sajna – a.r. rahman