lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i need you – mavo. a

Loading...

mavo. a

i need you

[verse 1:]
the lady wey too sabi nothing stop you to wake up
early as 4:30am take your bath and freshen up
because you gat bills to pay ladies like you hardly mess up
always miss independent

[pre*chorus:]
opportunity na just ones me nor wan look so stupid
so far na wetin i want not man enough na foolish
start to dey yan your feelings

[chorus:]
me nor just new to the game or new teenage to the zone
women like you for the hood always dey (dey) the right mood
them nor common for each zone me just make her understood
me i need you (i need you) me i need you (i need you)
your ways na just likе fish hook honestly men dey feel you
frankly spеaking this na true me i so much cherish you

[verse 2:]
i know we dey same quarter nor be my fault nor blame me
i observed you day and night too much thinking inside me
wetin me i just dey find just dey my environment
you alone fit give me smile
repeat [pre*chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
i wan coordinate things so well me wan dey with you oh
i believe things fit go on well between me and you oh

repeat [chorus:] till fade

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...