lirik lagu na so e just dey be – mavo. a
mavo. a
na so e just dey be
[1:]
me just wan let you know now
strange things still dey go on
individual be careful
(na so e just dey be)
you borrow your guy money
at a point when him dey in need
later him start to disguise
(na so e just dey be)
[a:]
nor worry relax your mind
act like everything dey fine
what goes around comes back around
na just matter of time
[b:]
some people must betray you
(na so e just dey be)
darkness and light nor agree
(na so e just dey be)
best friend bеcame enemy
(na so е just dey be)
na who man dey k!ll man
(na so e just dey be)
[2:]
husband and wife get issues
wifey friend advice wifey
wifey prefer her friend advice
(na so e just dey be)
imagine within a few months
before wifey know it
her friend turn oga side chick
(na so e just dey be)
repeat [a:]
repeat [b:]
[#:]
mind how you deal with problems
(mind how you deal with problems)
discuss how things go go well
(discuss how things go go well)
practising between yourselves
put values between yourselves
learn to tolerate each other
appreciate one and other
repeat [b:]
repeat [b:]
[c:]
na so e just dey be
(na so e just dey be)
na so e just dey be
(na so e just dey be)
na so e just dey be
(na so e just dey be)
na so e just dey be
(na so e just dey be)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cyhra › lirik lagu holding your breath – cyhra
- kumpulan lirik lagu makeshift cities › lirik lagu c’mon – makeshift cities
- kumpulan lirik lagu deco27 › lirik lagu mousou kanshou daishou renmei – deco*27
- kumpulan lirik lagu huevo › lirik lagu gladys – huevo
- kumpulan lirik lagu yamine › lirik lagu feelin it – yamine
- kumpulan lirik lagu neondeath › lirik lagu saint p – neondeath
- kumpulan lirik lagu xxx asia › lirik lagu pass – xxx (asia)
- kumpulan lirik lagu lil xelly lil gray › lirik lagu pursuit – lil xelly & lil gray
- kumpulan lirik lagu mistermv › lirik lagu mistermv pleure – mistermv
- kumpulan lirik lagu lexii alijai › lirik lagu we ball (remix) – lexii alijai