
na your life - mavo. a lyrics
mavo. a
na your life
[verase 1:]
few days back you dey vex
say me nor dey ask of you
how things dey go with you
if i text no respond
wetin you want make i do
as you want nine you do
this your talk nor just clear
me nor understand this talk
as if say na my fault
[chorus:]
you nor wan comply with me
(na your life oh)
that means say you nor send me
(na your life oh)
truly truly na so
make you do as you like oh
nothing me go fit do
[verse 2:]
at first we dey so close
and you sef get the main clue
of course you understood
may be me get am wrong
as i make the table turned
anyway life goes on
rеpeat [chorus:]
[interlude:]
me nor say me dеy too good
na nature of a dude
as a man me gat make move
nor take me as a fool
repeat [chorus:] till fade
Random Song Lyrics :
- row jimmy (live at knickerbocker arena, march 1990) - grateful dead lyrics
- distante astronomice - dragonu' aka 47 lyrics
- purity - soriano lyrics
- brkfstklb (acoustic) - eman8 lyrics
- dança dos vândalos - barrako 27 lyrics
- on the road - ggoss lyrics
- sway - thelma lyrics
- raw (snippet) - nf lyrics
- rua dos órfãos - casa de baixo lyrics
- retrospect - ars moriendi lyrics