lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu na your life – mavo. a

Loading...

mavo. a

na your life

[verase 1:]
few days back you dey vex
say me nor dey ask of you
how things dey go with you

if i text no respond
wetin you want make i do
as you want nine you do

this your talk nor just clear
me nor understand this talk
as if say na my fault

[chorus:]
you nor wan comply with me
(na your life oh)
that means say you nor send me
(na your life oh)
truly truly na so
make you do as you like oh
nothing me go fit do
[verse 2:]
at first we dey so close
and you sef get the main clue
of course you understood

may be me get am wrong
as i make the table turned
anyway life goes on

rеpeat [chorus:]

[interlude:]
me nor say me dеy too good
na nature of a dude
as a man me gat make move
nor take me as a fool

repeat [chorus:] till fade

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...